I wanted a collection that was sultry, confident, risky and yet elegant. The collection was shot in GRA, Lagos Nigeria whereby the model on the railway symbolizes the knowledge of knowing the risk of taking particular steps in life… but yet you take it anyway. In every collection I release, I try to tell a story about a stage of my life I’m facing….this stage is one of consistent motivation, effort and of course ‘Ndu’ (strength)- Dumebi Iyamah
Common Sense our government no get o..... , common sense our Leaders no get o, see wetin First Lady,Dame Patience Jonathan english grammatical errors do to goodluck Jonathan ...Common sense Jonathan no get o ...NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 6-09-2012 09:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac
my name is kebella ..you already no that..heheh...if you wanna smell what kebella is cooking...bring it up!!....Kebella old Cargo, na who wan smell dat your old walakolombo thing, ...i sure say dat man no get work or life don tire dat person wey wan go smell old cargo under .......NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 6-09-2012 10:40 PM (12 years ago) | Gistmaniac