Treasure2 at 13-09-2012 04:09 PM (12 years ago) (f) Hmmmmmm Posted: at 13-09-2012 04:09 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
aso4life1 at 13-09-2012 04:19 PM (12 years ago) (m) You again...abeg let Ajanni with his magana.
you no know say ajanni na problem?
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 13-09-2012 04:19 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 13-09-2012 04:24 PM (12 years ago) (f) Reply |
ajanni at 13-09-2012 04:25 PM (12 years ago) (m) Let us keep managing him, what can we do?
that for your mouth? e be like say drink don dey kill you small small so ooooooooo Posted: at 13-09-2012 04:25 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 13-09-2012 04:27 PM (12 years ago) (m) Reply |
ajanni at 13-09-2012 04:33 PM (12 years ago) (m) I never finish answer the one wey my papa give me, hmmmmm
so you wan make say it make all those bad boys know it abi? Posted: at 13-09-2012 04:33 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 13-09-2012 04:35 PM (12 years ago) (m) Reply |
ajanni at 13-09-2012 04:37 PM (12 years ago) (m) You again...abeg let Ajanni with his magana.
you dey mind that black monki? Posted: at 13-09-2012 04:37 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 13-09-2012 04:40 PM (12 years ago) (m) Reply |
aso4life1 at 13-09-2012 04:42 PM (12 years ago) (m) what about you? Black Gorilla.
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 13-09-2012 04:42 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 13-09-2012 04:45 PM (12 years ago) (m) you no know say ajanni na problem?
na you be the real problem , and na you your native NRC dey worry so Posted: at 13-09-2012 04:45 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
aso4life1 at 13-09-2012 04:58 PM (12 years ago) (m) na you be the real problem , and na you your native NRC dey worry so
How about those NRC wey dey fly for your area wey dey suck your blood?
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 13-09-2012 04:58 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 14-09-2012 08:00 AM (12 years ago) (m) na your own blood and flesh them dey suck oooooooooo Posted: at 14-09-2012 08:00 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
aso4life1 at 14-09-2012 09:53 AM (12 years ago) (m) na your own blood and flesh them dey suck oooooooooo
My Blood is bitter....so na your own dem go suck
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 14-09-2012 09:53 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 14-09-2012 11:22 PM (12 years ago) (m) dey there dey deceive your self so , you wey dem don shared your meat finished so Posted: at 14-09-2012 11:22 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
aso4life1 at 15-09-2012 04:19 AM (12 years ago) (m) dey there dey deceive your self so , you wey dem don shared your meat finished so
you wey be say dem don suck him blood finish nko?
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 15-09-2012 04:19 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 15-09-2012 09:05 AM (12 years ago) (m) rubbish Posted: at 15-09-2012 09:05 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
aso4life1 at 15-09-2012 09:10 AM (12 years ago) (m) rubbish
Mr, Rubbish
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 15-09-2012 09:10 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 15-09-2012 01:43 PM (12 years ago) (m) na you be that rubbish so Posted: at 15-09-2012 01:43 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
aso4life1 at 15-09-2012 02:55 PM (12 years ago) (m) bush man
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 15-09-2012 02:55 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |