N200 MTN Recharge
Card.
...
Very soon Etisalat may say recharge N200 and win a country.
Then Airtel fit follow say, recharge
N100 and win a big ship.
Glo, go jus kukuma say;
Recharge 500 and win Nigeria becos their colour
na Green.
Na only for Nigeria you go see fish inside "MEATPIE"
Na only for nigeria we dey count money after
we withdraw am from ATM because we no even trust ATM machines.
Na only for Nigeria PHCN can fit talk say:
Win a brand new
GENERATOR if you pay your light bill (what a
pity).
Na only fo Naija people dey horn for traffic light
make e quick change
frum Red to Green.
Na only for Nigeria
Pharmacy dey sell Coke,
Recharge Card, Chin chin,
Puff puff, Ogogoro and
beer.
Wetin you u dey see for
Naija, you no fit see am
anywhere in d world.
Keep it rolling......




Posted: at | |