OJORO!!! Porto sell their match

Date: 16-04-2009 1:05 am (16 years ago) | Author: Gozie
- at 16-04-2009 01:05 AM (16 years ago)
(m)
Man U b thief them go bribe Porto so dem go win that match nybody wey watch dat match go c say na OJORO wey happen Porto jst dey dash Man u ball dey shoot ball were belle face which knd jazz in high place b dat nywy e don pass bt if i b Man u fan i go dey shame `RED FOOLS' as 4 GUNNERS NA U BIKO.


Posted: at 16-04-2009 01:05 AM (16 years ago) | Newbie
- tsentopmat at 16-04-2009 09:55 PM (16 years ago)
(f)
heheheh wetin dey, porto want money, man u want goals, na trade by barter.
Posted: at 16-04-2009 09:55 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- funkyman at 19-04-2009 12:12 PM (16 years ago)
(m)
Wetin come be your problem?abi na u get the money wey dem take bribe.go sidon
Posted: at 19-04-2009 12:12 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- olatata at 19-04-2009 12:37 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Hentai on 16-04-2009 01:05 AM
Man U b thief them go bribe Porto so dem go win that match nybody wey watch dat match go c say na OJORO wey happen Porto jst dey dash Man u ball dey shoot ball were belle face which knd jazz in high place b dat nywy e don pass bt if i b Man u fan i go dey shame `RED FOOLS' as 4 GUNNERS NA U BIKO.

so u no say porto dash, or u want 2 take 15-0 on home soil, bribe, ojoro or dash de match na u sabi. U dey gret gunners and u b sportin fc fan. I 4 say make cum 2man u as a pal here... Bt sir Alex .f. Go drive 4rm our under 17fans club
Posted: at 19-04-2009 12:37 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- raskydammy at 20-04-2009 01:59 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: tsentopmat on 16-04-2009 09:55 PM
heheheh wetin dey, porto want money, man u want goals, na trade by barter.

THANKS MY ANGEL..BUT ARSENAL NO GO SELL THEIR OWN...
Posted: at 20-04-2009 01:59 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Estheraremu at 31-10-2011 05:01 PM (13 years ago)
(f)
 Huh?
Posted: at 31-10-2011 05:01 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- PoliticxGuru at 21-08-2015 12:29 PM (9 years ago)
(m)
Na wa match fixing
Posted: at 21-08-2015 12:29 PM (9 years ago) | Hero
Reply

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel

  2. Police Arrest Suspected Ritualist With Human Organs In Lagos

  3. Radiogad Raises Alarm Over Activist VeryDarkman’s Health After Efcc Detention

  4. Overcrowding or Low Turnout? - Wizkid’s Show In Berlin Cancelled Days After Toronto Failed

  5. VIDEO; Reactions As Peller And Jarvis Arrive In Dubai For Streamer’s 20th Birthday

  6. “I Love You”: Omah Lay Declares As His Featured Track off Davido’s New Album Goes Platinum

  7. One Killed As Security Operatives Battle Gunmen Who Allegedly Killed Travellers In Imo

  8. Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME

  9. "You Won’t Find Better Partner Than Nigeria" – Tinubu Welcomes Qatari Investment

  10. Southampton v Manchester City: UEFA Champions League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers &


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  4. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  5. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  6. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  7. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  8. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  9. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  10. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions