danny6 at 29-09-2012 07:50 AM (12 years ago) (m) True Posted: at 29-09-2012 07:50 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 29-09-2012 07:51 AM (12 years ago) (m) Arrest and jail him. He is working wit naija politician.
The same politician will free him from jail. Posted: at 29-09-2012 07:51 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 29-09-2012 07:52 AM (12 years ago) (m) 7 million dollars yet na them dey write 43,000 naira as FOTITIRI TAWZAN NIIRA. How this aboki wan take count this moni?
Tomorrow dem go talk say Igbo man like money,Igbo man na 419,Igbo man na thief but na dem thief pass,na do 419 pass,na dem like moni pass.
Sending cash outside a country leads to the countries economic cries. Igbo man will rather bring in money into the country dan to carry moni outside the country.
You are absolutely right. Posted: at 29-09-2012 07:52 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 29-09-2012 07:53 AM (12 years ago) (m) any idiot who will open his or her mouth to talk rubbish when any hustler weather Igbo,Yuruba or Edo is caught with drug or advance fee fraud to blame the person,that mouth will go dumb that day.if 7m usd will be smuggle out of 9jar this way,that means thrillions of usd is moving out every week.
No doubt. Posted: at 29-09-2012 07:53 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 29-09-2012 07:53 AM (12 years ago) (m) GUY NOTHING DO U..
How? Posted: at 29-09-2012 07:53 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 29-09-2012 07:55 AM (12 years ago) (m) people that bears the name ajanni are always criminals
U mean even the Naijapal's Ajanni. Posted: at 29-09-2012 07:55 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 29-09-2012 07:58 AM (12 years ago) (m) Reply |
aso4life1 at 29-09-2012 08:00 AM (12 years ago) (m) naija.....
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 29-09-2012 08:00 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
BAGUDA at 29-09-2012 08:19 AM (12 years ago) (m) any idiot who will open his or her mouth to talk rubbish when any hustler weather Igbo,Yuruba or Edo is caught with drug or advance fee fraud to blame the person,that mouth will go dumb that day.if 7m usd will be smuggle out of 9jar this way,that means thrillions of usd is moving out every week.This is pure wickedness, this exactly what i keep saying, some highly connected people commit abomination and go away with it, but i keep beging the posters , please let us post or coment without tribalism,
i keep saying it, please let us stop all the tribal nonsence,please post news and coment like matured people, you will agree with me that we are not gaining anything from all this tribal nonesence write up here,we have one united kidom, one united america, let us be one united naija,GOD BLESS NIGERIA Posted: at 29-09-2012 08:19 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Nicksam at 29-09-2012 09:05 AM (12 years ago) (m)  ;D Posted: at 29-09-2012 09:05 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
proly at 29-09-2012 10:59 AM (12 years ago) (f) Ok Posted: at 29-09-2012 10:59 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
YORIS at 29-09-2012 11:30 AM (12 years ago) (m) ok i don hear say una catch the guy with excess cash, i hope say una go tell us where the cash end up no be say una go colonize the raba nobody go hear anything if una know say una go kolormbi the guy money make una give am him cash back jare. Posted: at 29-09-2012 11:30 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
YORIS at 29-09-2012 11:33 AM (12 years ago) (m) make una free dis paddy with him cash abeg after all na share EFCC GO SHARE THE MONEY. Posted: at 29-09-2012 11:33 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ikwo1 at 29-09-2012 12:29 PM (12 years ago) (m) i keep saying it, please let us stop all the tribal nonsence,please post news and coment like matured people, you will agree with me that we are not gaining anything from all this tribal nonesence write up here,we have one united kidom, one united america, let us be one united naija,GOD BLESS NIGERIA
but my comment is not tribalistic naa broda. Posted: at 29-09-2012 12:29 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 29-09-2012 12:40 PM (12 years ago) (m) Dis one na correct 'Nnjo ahia' for Mr. Mallam!!!
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 29-09-2012 12:40 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 29-09-2012 12:42 PM (12 years ago) (m) wt dat amount wetin i wan carry Brush do?
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 29-09-2012 12:42 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 29-09-2012 12:44 PM (12 years ago) (m) we dey europe here dey sufer,,aboki dey carry 7m dey waka abi..
go back home na abi dem tie u rope 4 Europe
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 29-09-2012 12:44 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 29-09-2012 12:46 PM (12 years ago) (m) U mean even the Naijapal's Ajanni.
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 29-09-2012 12:46 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 29-09-2012 12:50 PM (12 years ago) (m) 7 million dollars yet na them dey write 43,000 naira as FOTITIRI TAWZAN NIIRA. How this aboki wan take count this moni?
Tomorrow dem go talk say Igbo man like money,Igbo man na 419,Igbo man na thief but na dem thief pass,na do 419 pass,na dem like moni pass.
Sending cash outside a country leads to the countries economic cries. Igbo man will rather bring in money into the country dan to carry moni outside the country.
very on point
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 29-09-2012 12:50 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 29-09-2012 12:55 PM (12 years ago) (m) Reply |