Jonathan Pays Secret Visit To Wife In Germany (Page 3)

Date: 08-10-2012 6:27 am (11 years ago) | Author: franel
1 2 [3]
- Tutu24 at 9-10-2012 04:43 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on  8-10-2012 06:38 AM

body no be stone na, e get as e dey do him too ooooooooooo
a man must be a man...even if
Posted: at 9-10-2012 04:43 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- osarobo62 at 9-10-2012 05:01 PM (11 years ago)
(m)
ABATI! ABATI! ABATI!, HOW MANY TIMES I CALL YOU.
JUST SAY BECOS WE DEY HUNGRY FOR NIGERIA NON MEANS SAY
WE BE FOOLS oooo.
JUST SAY BECOS UNA DON OVERFEED WITH NAIRA NON MEANS
SAY UNA GET SENSE PASS USoooo
SHE DEY REST, SHE DEY REST;, REST FROM WETIN? SHE GO PURSUE BOKO-HARAM PEOPLE?
ABI SHE DEY LEARN CHINESE FOR LAGOS?
COMON TRUTH UNA NO DEY TELL. ONE DAY WIND GO BLOW AND WE GO SEE FOWL YANSH.
Posted: at 9-10-2012 05:01 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 10-10-2012 06:13 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: Tutu24 on  9-10-2012 04:43 PM
a man must be a man...even if

even if what na?
Posted: at 10-10-2012 06:13 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
1 2 [3]

fire TRENDING GISTS fire