Can you marry a prostitute (Page 26)

Date: 22-04-2008 12:16 pm (17 years ago) | Author: Omolara Ajagun
1 ... 23 24 25 [26] 27 28 29 ... 51
- vincenice at 25-07-2008 05:41 PM (16 years ago)
(m)
Ashawo but some na situation put dem for dat condition.
Posted: at 25-07-2008 05:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- philomena87 at 25-07-2008 05:46 PM (16 years ago)
(f)
tru talk... una no go blame them...
Posted: at 25-07-2008 05:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyin at 25-07-2008 05:47 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: vincenice on 25-07-2008 05:41 PM
Ashawo but some na situation put dem for dat condition.

abi.na condition dey ma krafish bend.
Posted: at 25-07-2008 05:47 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- vincenice at 25-07-2008 06:01 PM (16 years ago)
(m)
na so dem talk but if u see decent ashawo u go no.
cos dem get mannas.
Posted: at 25-07-2008 06:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyin at 25-07-2008 06:07 PM (16 years ago)
(f)
abi.u tlk wel.rlly wel.
Posted: at 25-07-2008 06:07 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- vincenice at 25-07-2008 06:10 PM (16 years ago)
(m)
abi
Posted: at 25-07-2008 06:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- darkocean002 at 25-07-2008 06:30 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: vincenice on 25-07-2008 06:01 PM
na so dem talk but if u see decent ashawo u go no.
cos dem get mannas.

Ashewo na ashewo.. which wan get manner? hissing
Posted: at 25-07-2008 06:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nigerianlove at 25-07-2008 07:08 PM (16 years ago)
(m)
ashawo nah easy way to get AIDS
Posted: at 25-07-2008 07:08 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- onyin at 25-07-2008 07:13 PM (16 years ago)
(f)
u be yeye boi.lol
Posted: at 25-07-2008 07:13 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- nigerianlove at 26-07-2008 04:21 AM (16 years ago)
(m)
no b true i say, prevention is better than cure
Posted: at 26-07-2008 04:21 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- onyin at 26-07-2008 04:23 AM (16 years ago)
(f)
no be only ashawo dey catch aids pass.
Posted: at 26-07-2008 04:23 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- nigerianlove at 26-07-2008 04:24 AM (16 years ago)
(m)
lmao no b lie u talk, but i still no fit pay ashawo
Posted: at 26-07-2008 04:24 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- onyin at 26-07-2008 04:37 AM (16 years ago)
(f)
lol.then why dem go give u for free.
Posted: at 26-07-2008 04:37 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- nigerianlove at 26-07-2008 04:38 AM (16 years ago)
(m)
because nah them the enjoy pass, noooooooooooooooo, i refuse pay for own sickness, i no fit handle there std
Posted: at 26-07-2008 04:38 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- onyin at 26-07-2008 04:42 AM (16 years ago)
(f)
lol.so u lik free stuff.
Posted: at 26-07-2008 04:42 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- nigerianlove at 26-07-2008 04:44 AM (16 years ago)
(m)
noooooooooooo free stuff, get too much free bad things,
    i no fit pay for the sikness from wh*res
Posted: at 26-07-2008 04:44 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- onyin at 26-07-2008 04:47 AM (16 years ago)
(f)
ok,i hr u
Posted: at 26-07-2008 04:47 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- nigerianlove at 26-07-2008 04:49 AM (16 years ago)
(m)
no b true, STD nah b wawa,
Posted: at 26-07-2008 04:49 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- onyin at 26-07-2008 04:51 AM (16 years ago)
(f)
lol.watin be wawa?
Posted: at 26-07-2008 04:51 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- nigerianlove at 26-07-2008 04:52 AM (16 years ago)
(m)
dont no, just the make that one up
Posted: at 26-07-2008 04:52 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 23 24 25 [26] 27 28 29 ... 51

Featured Discussions