Posted: at | |
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: emmymth on 21-04-2009 10:36 AM krissssssssssssssss?na wetin sef? emmy large, na wetin i do again now.... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: iphie on 21-04-2009 10:45 AM krist leave me abeg, make i remove am pata pata, dat wey him go respect him elders, c dis small pikin like am........ abeg oooo. ![]() ![]() ![]() na him essential commodity you wan pieces so.... ![]()
| |||||
Iphie, ReplyI take style apologize for my iniquiti !!!! Please anything wey go afekt that side I no dey take am joke. Please I no get anything na ordinary mouth I get. Abeg my mama no born plenty pikin. As she dey hear how I dey terrorise women with my natural endowment, she dey dey happy. If you reduce or comot ham wetin I go tell all those ladies wey do JISORO DANU DANU ![]() To all my guys, no be say I no fir fight, but all these NRC, we suppose fear them. If we say she no fit do am and she do am nko. Me I still dey young. Iknow want all these kladies to suffer, who go look after them if this thingy pafuka!!! Once more Iphie, abeg no do wetin you say you go do i TAKE MY MAMA Head beg you ooo E be say I go go back to my sabatical leave again. I dont want some1 to put sand sand for my Gari. 14_Inches...
| |||||
Quote from: 14_Inches_Long on 21-04-2009 12:30 PM Iphie, bros, nothing do you.... I take style apologize for my iniquiti !!!! Please anything wey go afekt that side I no dey take am joke. Please I no get anything na ordinary mouth I get. Abeg my mama no born plenty pikin. As she dey hear how I dey terrorise women with my natural endowment, she dey dey happy. If you reduce or comot ham wetin I go tell all those ladies wey do JISORO DANU DANU ![]() To all my guys, no be say I no fir fight, but all these NRC, we suppose fear them. If we say she no fit do am and she do am nko. Me I still dey young. Iknow want all these kladies to suffer, who go look after them if this thingy pafuka!!! Once more Iphie, abeg no do wetin you say you go do i TAKE MY MAMA Head beg you ooo E be say I go go back to my sabatical leave again. I dont want some1 to put sand sand for my Gari. 14_Inches... ![]() ![]() ![]() thou are blessed already (imagine 14_Inches... long).... as for sabatical leave. why now? abeg no make this room lonely for us... ![]()
| |||||
Quote from: 14_Inches_Long on 21-04-2009 12:30 PM Iphie, I take style apologize for my iniquiti !!!! Please anything wey go afekt that side I no dey take am joke. Please I no get anything na ordinary mouth I get. Abeg my mama no born plenty pikin. As she dey hear how I dey terrorise women with my natural endowment, she dey dey happy. If you reduce or comot ham wetin I go tell all those ladies wey do JISORO DANU DANU ![]() To all my guys, no be say I no fir fight, but all these NRC, we suppose fear them. If we say she no fit do am and she do am nko. Me I still dey young. Iknow want all these kladies to suffer, who go look after them if this thingy pafuka!!! Once more Iphie, abeg no do wetin you say you go do i TAKE MY MAMA Head beg you ooo E be say I go go back to my sabatical leave again. I dont want some1 to put sand sand for my Gari. 14_Inches... awe u dey find my mouth o, so na me b National Road Constructor abi, ma wa mi o, as 4 ur mama, se u no knw say we plenty wey born u, dats y we bless u so dat ur mama no go cry again, u cum dey open mouth to us like say u smoke ironbabe gas, take wristwatch o, no make us vex, we don bless u no take am rub oda bobo dem face. @krist nd emmy i no dey vex, una suppose sabi say if pikin do bad tyn 4 dis forum i go tell hw far. so na hw far i dey tell dis my small pikin, worldly tyns dey enter in eyes
| |||||
Kris my paddy paddy, ReplyGod go bless you left, right and centre. The dog weh denge pose deh look, no be fear catch am na the avenue to come with another surprice he dey practise oh, Therefore at your request then I change my mind, all my pals, keep jiving. No shaking. 14_Inches_Long
| |||||
lol, truly u smoke gas Reply
| |||||
Quote from: 14_Inches_Long on 22-04-2009 10:26 AM Kris my paddy paddy, bros, we thank the lord o jare, and may God bless you too... just be rest assure say nothing, i mean nothing go happen to your "action man".... but come ooo, how you do you cpe with that thing? God go bless you left, right and centre. The dog weh denge pose deh look, no be fear catch am na the avenue to come with another surprice he dey practise oh, Therefore at your request then I change my mind, all my pals, keep jiving. No shaking. 14_Inches_Long ![]()
| |||||
him dey roll am hundred tyms around him body Reply
| |||||
Quote from: iphie on 22-04-2009 12:22 PM him dey roll am hundred tyms around him body ![]() ![]() ![]() ![]() body parking. ![]()
| |||||
lol Reply
| |||||
Kris my pady, na you alone I fit tell this secret. I hope other busy body like Iphie no dey listen. This is between us. ReplyBefore I answer make I tell you one funny story. One man carry "those night girls", sorry I no sabi their name. As them reach house, them come disagree on price and this girl don chop him money for beer, pepper soup and even ganja (weed). Haba, when dey no gree on price, na him this professional theif wan waka comot from this bobo's house with vomiting the the money wey hin don swallow (a girls them be kalokal) if your mama's head no follow you and you meet them, them go drain ur pocket so tey you go borrow money for taxi. Oh as I dey yan, na hin dis serious fight started. This guy get material like me. He be ladies terror, unfortunatley for am as this girly won kick him for leg, na him she miss, it landed on the ABUJA part of the man body (headquarter), gboa on the ground, the guy fainted. in a nut shell, them rush am go hosi bin tu. After he came to life na hin dis thing come dey pain am, the doctors and the police come ask the guy make he hold the oga kinni for hand whil them put fan for the highest make he blow cool ategun (air) on the thingy after the thing relieve am them come ask the lady make he help the man pack the materia for inside him trouser. Unknown to the lady, the guy get one kind disease (ipa) me i no sabi the english for that one. The lady come rush the materia put inside the truouser. The man come shout with all him power say mo gbe ooo, the lady don kill me ooo. no be that way them dey pack am becasue HE GET SETTINGS!!!!!! So kris my dear, the thing get SETTING i dey carry am for inside bag come wrap am around my body across my leg. No tell anybody oh. 14_Inches_Long...
| |||||
hahahaha... Reply![]() 14_Inches_Long... na wao for you... ![]() na wetin happen to you be that?.
| |||||
..................passing with my pregnancy Reply
| |||||
Quote from: ironlady on 23-04-2009 09:13 AM ..................passing with my pregnancy pregnancy? ![]() ![]() ![]() i guess for nicky. right?
| |||||
Quote from: Kristiantus on 23-04-2009 09:15 AM Quote from: ironlady on 23-04-2009 09:13 AM ..................passing with my pregnancy pregnancy? ![]() ![]() ![]() i guess for nicky. right?
| |||||
Quote from: ironlady on 23-04-2009 09:16 AM Quote from: Kristiantus on 23-04-2009 09:15 AM Quote from: ironlady on 23-04-2009 09:13 AM ..................passing with my pregnancy pregnancy? ![]() ![]() ![]() i guess for nicky. right? ![]() nicky, chimpazee? ![]() ![]() ![]() OMG, ironlady why, why now. i thought you love him...
| |||||
Quote from: Kristiantus on 23-04-2009 09:39 AM Quote from: ironlady on 23-04-2009 09:16 AM Quote from: Kristiantus on 23-04-2009 09:15 AM Quote from: ironlady on 23-04-2009 09:13 AM ..................passing with my pregnancy pregnancy? ![]() ![]() ![]() i guess for nicky. right? ![]() nicky, chimpazee? ![]() ![]() ![]() OMG, ironlady why, why now. i thought you love him...
| |||||
Quote from: ironlady on 23-04-2009 09:41 AM Quote from: Kristiantus on 23-04-2009 09:39 AM Quote from: ironlady on 23-04-2009 09:16 AM Quote from: Kristiantus on 23-04-2009 09:15 AM Quote from: ironlady on 23-04-2009 09:13 AM ..................passing with my pregnancy pregnancy? ![]() ![]() ![]() i guess for nicky. right? ![]() nicky, chimpazee? ![]() ![]() ![]() OMG, ironlady why, why now. i thought you love him... poor nicky :'( :'( :'(
|
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)