Posted: at | |
| |||||
I see Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
this girls una get mind sha..but if na true ..the boy dey crazy..why not give money to her and go to the saloon..must your boyfriend make u pedicure...the boy na mumu or na love dey kill am so .... Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Odikwa risky love in ? Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: torrejon_men on 19-11-2012 04:03 AM I will do that also for my wife nothing is bad in it ,if u like call me woman rapa but if my wife no use me do rapa na u she go come use,na mi get her waist so if she use me do raps na love be that ,so maki u na leave do bobo alone maki she clean his wife bETTER pERSON.......Tell dem.....*showing love dsnt mean one is stupid* Wen u love sincerely u do things dat ppl marvel at. It just flows naturally. ![]()
| |||||
Quote from: aso4life1 on 19-11-2012 12:18 AM So, you don't know naimtalkam? That is the picture of the poster...I know him very well...ladies and gentle men, The man in the picture is Naimtalkam and that Lady is wireless Radio's sister. Naimtalkam is a Mugun for Wireless Radio's sister and that is why they allow every irrelevant stories from Wireless Radio to be at the front page of Naijapals/Gistmania. Sick man.... smh
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: talkisfree on 19-11-2012 03:13 AM which movie be dis? I dont care, part:2
| |||||
Quote from: talkisfree on 19-11-2012 03:13 AM which movie be dis? I dont care, part:2
| |||||
![]()
| |||||
thats not bad Reply
| |||||
MEN CAN PRETEND,SEE HOW UNA DEY RUN MOUTH,WHAT IS WRONG IN DOING PEDICURE TO UR GIRL?WHEN U CAN HAPPILY BEND DOWN AND WASH THE WHOLE PLATES UNDER HER WASTE WITH JOY,U GUYS KNOWS WHAT I MEAN,SO STOP PRETNDING. Reply
| |||||
Quote from: wireless_radio on 19-11-2012 08:01 AM Sick man.... smh SENTIN PI! SO YOU DEY COMMENT EEKWA? MALAGA PI
| |||||
There's nutn wrong in helpn ur wife...she can still do d same Reply
| |||||
Two things: (a) The lady na the bread winner or (b) Na new love and e never nack the kpomo may times. So check back in some months time to see if im still dey do the pedicure Reply
| |||||
True life confession. Sorry ooo poster, the babe really use you Reply
| |||||
Quote from: Adego1 on 19-11-2012 06:39 AM Aso no mind that nametalkam jo0r,I recognized him very well in the pics lol and the girl really looks like wireless radio younger sister na so na ![]() ![]() ![]() if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
Quote from: wireless_radio on 19-11-2012 08:01 AM Sick man.... smh So, naimtalk trash don tell you to come and defend him and your sister? hahah! Olodo rabata. if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
Quote from: nonsovin on 19-11-2012 09:17 AM SENTIN PI! SO YOU DEY COMMENT EEKWA? MALAGA PI No mind him jare, its because I know his secret, he dey use his sister to bribe naimtalk trash so that dem go dey put his news at the front page...wireless stupid. if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)