dickman2 at 20-11-2012 09:09 AM (12 years ago) (m)
she try ..e no easy ooh..some of them here still dey use condom for husband house..them no won born..still dey wear jeans from one place to another..like hopea23..una no dey shame ...yeye dey smell...NP GIRLS MAKE GO BORN OOOH..THEM NO HEAR ..THEM DEY HERE DEY GOSSIP..IF UNA NO GO CALL ME NAMES SOON..THEM GO INSUIT ME SOON IF THEM COME BACK ..MERCY DON CARRY HER OWN OOH..EVEN IF NA OKADA MAN ..HUSBAND NA HUSBAND..TIME DEY GO ...
Posted: at 20-11-2012 09:09 AM (12 years ago) | Addicted Hero
joy201016 at 20-11-2012 10:03 AM (12 years ago) (f)
Quote from: dickman2 on 20-11-2012 09:09 AM
she try ..e no easy ooh..some of them here still dey use condom for husband house..them no won born..still dey wear jeans from one place to another..like hopea23..una no dey shame ...yeye dey smell...NP GIRLS MAKE GO BORN OOOH..THEM NO HEAR ..THEM DEY HERE DEY GOSSIP..IF UNA NO GO CALL ME NAMES SOON..THEM GO INSUIT ME SOON IF THEM COME BACK ..MERCY DON CARRY HER OWN OOH..EVEN IF NA OKADA MAN ..HUSBAND NA HUSBAND..TIME DEY GO ...
U sabi find trouble....y?
Posted: at 20-11-2012 10:03 AM (12 years ago) | Upcoming