Warri Bible is finally out...Grab your copy now!!! Sample version: English: As it is written in the bible Warri: As dem yan 4 bible English: jesus entered the boat with this disciples! Warri: bros J precipitate enta canoe with I'm padi dem! English : As the boat was sailing,there was a great storm! Warri: As the canoe dey move na I'm yawa precipitate gas! English:.the storm waz so great with it was like a whirlwind! Warri: As the yawa dey gas na I'm kasala brust join! English: the disciple became so afraid and they shouted Master! Master! Warri: na im liver fail im padi dem, naim dem begin dey hala Bros eh! Bros eh!. English: jesus got up and calmed down the wind! Warri: na so bros J get up kon arrange the mata! English:. He turned to his disciples and said oh ye with little faith ! Warri:.na im bros J luk im padi dem shake im head kon provoke "O BOI ! Una fall ma hand oo! English:.the disciples replied and saidwhat MANNER of man is this Warri:..im padi dem kon hala."SHOO"bros J which level nan! U BE WINSH
Posted: at 22-11-2012 06:44 AM (12 years ago) | Gistmaniac
DaCutest at 22-11-2012 10:25 AM (12 years ago) (f)
u try small.
It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks*
Posted: at 22-11-2012 10:25 AM (12 years ago) | Gistmaniac