Senegal at 27-11-2012 07:09 PM (12 years ago) (m) Pretty ladies Posted: at 27-11-2012 07:09 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
steveoneal at 27-11-2012 07:12 PM (12 years ago) (m) OJU AWON OLE RE ; AWON OFON Posted: at 27-11-2012 07:12 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ZION7ZION at 27-11-2012 07:18 PM (12 years ago) (m) BESIDES OKOROCHA S WIFE ALL OTHERS ARE THIEVES ARMED ROBBERS;; GOD PUNISH THEM ; SEE AS DEM DEY GLITTER; LIKE BEDBUG AND LIKE COCKROACH WEY DEY LIVE INSIDE PIT LATRINES:: WEY NAIJA MASSES DEY GO TO BED WITH HUNGER;OLORUN A MU YIN
Abeg close dat ya yeye ofe owerri mouth, all of them are very beautiful Posted: at 27-11-2012 07:18 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
toibeli at 27-11-2012 07:24 PM (12 years ago) (m) they are all pretty
With all the money wey dem husband dey steal why dem no go pretty? Posted: at 27-11-2012 07:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Amaight at 27-11-2012 07:39 PM (12 years ago) (m) Make I just catch one of dem turn am 2 my maga dey pay me every month for my services! Posted: at 27-11-2012 07:39 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
clevy4me at 27-11-2012 07:45 PM (12 years ago) (f) poster, where is the picture of my dear digital Governor, her excellency Uloma Ekaette Godswill Akpabio, besides, if u commentors were to be this people's position you all will do d same, so leave them alone. revenge is for the Lord so judge not so u too might not be judged. they are all beautiful. Posted: at 27-11-2012 07:45 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
kennynaija at 27-11-2012 08:07 PM (12 years ago) (m) why are u busy wasting ur time on this people that are living in Millions, leave them and face ur work pls!
There is no diety worthy of worship except Allah, take it or leave it! Posted: at 27-11-2012 08:07 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zoe61 at 27-11-2012 08:33 PM (12 years ago) (f) money,money, money, in the rich man's colt Posted: at 27-11-2012 08:33 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Na their luck Posted: at 27-11-2012 09:09 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
denmal at 27-11-2012 09:35 PM (12 years ago) (m) passing Posted: at 27-11-2012 09:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
steveoneal at 27-11-2012 10:05 PM (12 years ago) (m) YOU DEY CRAZE WHO TELL YOU SAY I BE FROM OWERRI;  ?? WETIN CONCERN ME WITH DEM FINE OR NOT FINE;; ABI WON SEPE FUN E NI; WHY YOU DEY QUOTE ME; SEY YOUR FAMILY DEY AMONG THOSE ROBBERS NI?  OBOY GIVE YOURSELF BRAIN OOO; MAKE YOU NEVER QUOTE MY COMMENT AGAIN ; KI N MA SEPE FUN IYALAYA E OOO; Posted: at 27-11-2012 10:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Senegal at 27-11-2012 10:49 PM (12 years ago) (m) Reply |
Advertising other wife. You are very foolish and they are idiot Posted: at 27-11-2012 11:01 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Yongichow at 28-11-2012 12:11 AM (12 years ago) (m) They all have one thing in common. Beauty!!! Posted: at 28-11-2012 12:11 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dlimelite at 28-11-2012 12:55 AM (12 years ago) (f) Reply |
Jpa.......
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 28-11-2012 01:46 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
EmekaBlue at 28-11-2012 02:16 AM (12 years ago) (m) I no see Abia state o...A whole God own state... Posted: at 28-11-2012 02:16 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
esther_ehi at 28-11-2012 02:19 AM (12 years ago) (f) some of them look stressed up, some look worried some look so beautiful,and some are loking so sexy and happy nice one. thanks poster though i have no business with dem howevr u v helped me to know them by their names lol Posted: at 28-11-2012 02:19 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
plastic surgery Posted: at 28-11-2012 03:43 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
papadip at 28-11-2012 04:09 AM (12 years ago) (m) They are all ugly in terms of morals. Posted: at 28-11-2012 04:09 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |