chummyli and zieigbo weding picture...lol (Page 2)

Date: 27-11-2012 10:34 pm (12 years ago) | Author: Noble gentality
1 [2] 3
- Rihannaaa at 28-11-2012 01:06 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on 28-11-2012 01:04 AM
as soon as i hear say u just born for hospitaal i go just take de next flight to london go stay bcos i nor wan see the pikin wey una wan born Cheesy


no wahala. We go ship am come meet u  Tongue

Posted: at 28-11-2012 01:06 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jabanz at 28-11-2012 01:08 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Rihannaaa on 28-11-2012 01:06 AM
no wahala. We go ship am come meet u  Tongue
UNA BE pirates abi

Posted: at 28-11-2012 01:08 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 28-11-2012 01:09 AM (12 years ago)
(f)
 Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?

Posted: at 28-11-2012 01:09 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 28-11-2012 01:11 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: Rihannaaa on 28-11-2012 01:06 AM
no wahala. We go ship am come meet u  Tongue

hw u wan take ship am come meet wey u nor knw wey i go stay? bside the captain of d ship go reject the pikin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 28-11-2012 01:11 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 28-11-2012 01:14 AM (12 years ago)
(f)
Na u sabi. Even if na 20 years u return, u go come meet ur pikins

Posted: at 28-11-2012 01:14 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 28-11-2012 01:18 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: Rihannaaa on 28-11-2012 01:14 AM
Na u sabi. Even if na 20 years u return, u go come meet ur pikins

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin dis one na punishment oooooooooooo
Posted: at 28-11-2012 01:18 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 28-11-2012 01:19 AM (12 years ago)
(f)
Yes ooo  Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 28-11-2012 01:19 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DaCutest at 28-11-2012 11:55 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on 28-11-2012 01:04 AM
as soon as i hear say u just born for hospitaal i go just take de next flight to london go stay bcos i nor wan see the pikin wey una wan born Cheesy


Grin

Posted: at 28-11-2012 11:55 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jabanz at 28-11-2012 11:57 AM (12 years ago)
(m)
smh   Roll Eyes

Posted: at 28-11-2012 11:57 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DaCutest at 28-11-2012 12:03 PM (12 years ago)
(f)
Undecided

Posted: at 28-11-2012 12:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jabanz at 28-11-2012 12:03 PM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes

Posted: at 28-11-2012 12:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DaCutest at 28-11-2012 12:25 PM (12 years ago)
(f)
Roll Eyes

Posted: at 28-11-2012 12:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 28-11-2012 01:47 PM (12 years ago)
(f)
jbanz nd dacutest dis una love de increase ooooo........... well i de look Roll Eyes
Posted: at 28-11-2012 01:47 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jabanz at 28-11-2012 01:49 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 28-11-2012 01:47 PM
jbanz nd dacutest dis una love de increase ooooo........... well i de look Roll Eyes
ur husband globala dey call u, amebo

Posted: at 28-11-2012 01:49 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 28-11-2012 01:52 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: jabanz on 28-11-2012 01:49 PM
ur husband globala dey call u, amebo

i nor de go. i must see wetin u nd dacutest de do today Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 28-11-2012 01:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NEWRUMOUR at 28-11-2012 01:52 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 28-11-2012 01:47 PM
jbanz nd dacutest dis una love de increase ooooo........... well i de look Roll Eyes
yeye  love indeed

Posted: at 28-11-2012 01:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 28-11-2012 02:00 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: NEWRUMOUR on 28-11-2012 01:52 PM
yeye  love indeed

e concern u tatafo
Posted: at 28-11-2012 02:00 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DaCutest at 28-11-2012 02:03 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on 28-11-2012 01:47 PM
jbanz nd dacutest dis una love de increase ooooo........... well i de look Roll Eyes
love ke? For where? Amebo, aproko

Posted: at 28-11-2012 02:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jabanz at 28-11-2012 02:03 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: NEWRUMOUR on 28-11-2012 01:52 PM
yeye  love indeed
Huh?

Posted: at 28-11-2012 02:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jabanz at 28-11-2012 02:04 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: DaCutest on 28-11-2012 02:03 PM
love ke? For where? Amebo, aproko
Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Sad Angry

Posted: at 28-11-2012 02:04 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3

Featured Discussions