Ma Pics ( just making sure ) (Page 2)

Date: 03-12-2012 9:58 am (12 years ago) | Author: Eden phillip
1 [2] 3 4
- jabanz at 3-12-2012 06:02 PM (12 years ago)
(m)
U dey arrange go meet 1 hot babe for ur side abi

Posted: at 3-12-2012 06:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 3-12-2012 06:02 PM (12 years ago)
(m)
Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?

Posted: at 3-12-2012 06:02 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- NEWRUMOUR at 3-12-2012 06:11 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jabanz on  3-12-2012 06:02 PM
U dey arrange go meet 1 hot babe for ur side abi
don't undst  Roll Eyes

Posted: at 3-12-2012 06:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NEWRUMOUR at 3-12-2012 06:12 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on  3-12-2012 06:02 PM
Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?
wetin happen 2 u ?  Huh?

Posted: at 3-12-2012 06:12 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 3-12-2012 06:14 PM (12 years ago)
(m)
Una yeye dey pinch me for tenis

Posted: at 3-12-2012 06:14 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 3-12-2012 06:39 PM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes ı xeee  Undecided

Posted: at 3-12-2012 06:39 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 3-12-2012 06:43 PM (12 years ago)
(m)
poster you fıne no be small see as u resemble oparajı
sexy ball                 Cheesy
come sev he b lıke say ı sabı ur face somewhere, no be you be jelılı?

Posted: at 3-12-2012 06:43 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 3-12-2012 07:04 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: globala on  3-12-2012 10:50 AM
cool bro! but that place wen u dey na turnel abi na prison yard,
if say na prison yard, the guards there dey try by allow u prisoners to put on something gud!

 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 3-12-2012 07:04 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 3-12-2012 07:05 PM (12 years ago)
(f)
newrumuor so na u b d yeye wey de disturb everybody for here abi?............... nonsense d day wey my hand go catch u na slap nai i go giv u Angry Angry Angry Angry
Posted: at 3-12-2012 07:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NEWRUMOUR at 3-12-2012 07:09 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  3-12-2012 07:05 PM
newrumuor so na u b d yeye wey de disturb everybody for here abi?............... nonsense d day wey my hand go catch u na slap nai i go giv u Angry Angry Angry Angry

Posted: at 3-12-2012 07:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 3-12-2012 07:11 PM (12 years ago)
(f)
 Angry Angry Angry Angry
Posted: at 3-12-2012 07:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NEWRUMOUR at 3-12-2012 07:14 PM (12 years ago)
(m)
No frown faze 4 me, I tink am falling in *o*e  Grin

Posted: at 3-12-2012 07:14 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 3-12-2012 07:16 PM (12 years ago)
(f)
guy for ur dream abi? u better wake up b4 them finish de eba
Posted: at 3-12-2012 07:16 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NEWRUMOUR at 3-12-2012 07:17 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on  3-12-2012 06:14 PM
Una yeye dey pinch me for tenis
go cut am comot na  Huh?

Posted: at 3-12-2012 07:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NEWRUMOUR at 3-12-2012 07:18 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  3-12-2012 07:16 PM
guy for ur dream abi? u better wake up b4 them finish de eba
i no dey dream, I seriosilisation  Grin

Posted: at 3-12-2012 07:18 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 3-12-2012 07:20 PM (12 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked Shocked make i run for my life
Posted: at 3-12-2012 07:20 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NEWRUMOUR at 3-12-2012 07:22 PM (12 years ago)
(m)
Run enter ma bedroom  Cheesy

Posted: at 3-12-2012 07:22 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DaCutest at 3-12-2012 07:23 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on  3-12-2012 07:05 PM
newrumuor so na u b d yeye wey de disturb everybody for here abi?............... nonsense d day wey my hand go catch u na slap nai i go giv u Angry Angry Angry Angry
hehehe though babe Cheesy

Posted: at 3-12-2012 07:23 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 3-12-2012 07:28 PM (12 years ago)
(f)
 Grin

Posted: at 3-12-2012 07:28 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 3-12-2012 10:36 PM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes thıs teeth dey make me go gaga

Posted: at 3-12-2012 10:36 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4

Featured Discussions