Posted: at | |
| |||||
humnnnnnn star lovestoryyyyy. Poster why u never one wey get true love like titanic own? Na only d phyuk ups u dey always get. Reply![]()
| |||||
hmmm Reply
| |||||
Tonto u no de tire yer? which kind life u de play so? Reply
| |||||
D guy na playa e no concern you, na im life b dat. Wen dem go break im own heart, mayb na die im go die Reply
| |||||
PLAYA'S CARD Reply
| |||||
:'(Pele ReplyDear Yvonne Nelson, iyanya sang al he wants is your waist, now you're complaining that you tot he loved you. Are You A Learner? Festus D'Prince
| |||||
Another trash,hello poster Reply
| |||||
nelson iyanya sang a song all i need is ur waist n u said u tot he luvs u,re u a learner. Reply
| |||||
Iyanya u no go dey careful? Tonto d public toilet of all people,AIDS is real oh! This ur new playa status go soon ova u ReplyIf you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex!
| |||||
kukere na ur time.soon u go enter na na na nah ur eye go clear. Reply
| |||||
Quote from: jamesbondchick on 6-12-2012 04:20 PM Iyanya u no go dey careful? Tonto d public toilet of all people,AIDS is real oh! This ur new playa status go soon ova u WHAT A SENSELESS and MEANINGLESS COMMENT ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
u guys should get a life pls Reply
| |||||
nawa oooo Reply
| |||||
this is a gossiping forum beware niggars Reply
| |||||
Hey Yvonne! itz been a while..i guess you knw me well on fbook OSAS EDOSA? buh i ain't on fbook no more and I've an advice for u, just MOVE ON you we be alright...cheers Reply
| |||||
Tontolet jst be wise dat wot i hv 2 tell u jumping 4rm 1 bed 2 another is vry riskey o he go go chop ur money o Reply
| |||||
I done tell u tontolet o jst be wise o. 5n gal ntin do u o red on o Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
what goes around, comes around.....Tonto! Beware Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)