toks4luv at 6-12-2012 09:27 AM (12 years ago) (m) This is a new system, dem dey look 4 big business na. Posted: at 6-12-2012 09:27 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
dickman2 at 6-12-2012 09:27 AM (12 years ago) (m) Reply |
dickman2 at 6-12-2012 09:28 AM (12 years ago) (m) Reply |
hmmm na wa o. wetin com be dis one na? Posted: at 6-12-2012 09:32 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 6-12-2012 09:33 AM (12 years ago) (m) Na ajanni mama b dia headmistress
no ..not ajanni mama ..but hopea23 is their headmistress for the school..she go kill me today ..why me talk self..i don die..sorry ooh.. Posted: at 6-12-2012 09:33 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 6-12-2012 09:33 AM (12 years ago) (m) Na ajanni mama b dia headmistress
no ..not ajanni mama ..but hopea23 is their headmistress for the school..she go kill me today ..why me talk self..i don die..sorry ooh.. Posted: at 6-12-2012 09:33 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
nkempals at 6-12-2012 09:35 AM (12 years ago) (m) u wan kno ...the skul is located at osisioma Aba/Ngwa road after Brass juctn. Posted: at 6-12-2012 09:35 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
sophiebaby at 6-12-2012 09:42 AM (12 years ago) (f) so u min sey na benin ppl dey do ashawo work pass. hmmmm make hopea23 come first.. she go kill u today  , me i no follow o
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-12-2012 09:42 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
shebaby25 at 6-12-2012 09:42 AM (12 years ago) (f) no ..not ajanni mama ..but hopea23 is their headmistress for the school..she go kill me today ..why me talk self..i don die..sorry ooh..
See u, u no get mind u dey talk. Posted: at 6-12-2012 09:42 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dickman2 at 6-12-2012 09:42 AM (12 years ago) (m) Na ajanni mama b dia headmistress
no ..ajanni mama no go school..u wrong.. Posted: at 6-12-2012 09:42 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 6-12-2012 09:43 AM (12 years ago) (m) Na ajanni mama b dia headmistress
no ..ajanni mama no go school..u wrong.. Posted: at 6-12-2012 09:43 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 6-12-2012 09:43 AM (12 years ago) (f) so u min sey na benin ppl dey do ashawo work pass. hmmmm make hopea23 come first.. she go kill u today  , me i no follow o
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-12-2012 09:43 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 6-12-2012 09:44 AM (12 years ago) (f) Reply |
dickman2 at 6-12-2012 09:46 AM (12 years ago) (m) Reply |
shebaby25 at 6-12-2012 09:46 AM (12 years ago) (f) no ..ajanni mama no go school..u wrong..
See u oo! Mama Ajanni get am 4 Ph.D oo Posted: at 6-12-2012 09:46 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dickman2 at 6-12-2012 09:48 AM (12 years ago) (m) Reply |
sophiebaby at 6-12-2012 09:53 AM (12 years ago) (f) Mad?  Abeg my hand no dey o.. as a matter of fact.. mad ppl dey bite.. me no dey beg oo abeg..
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-12-2012 09:53 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
pcbaby at 6-12-2012 09:57 AM (12 years ago) (f) where is the school located?i will like to go to dat school so dat i will learn how........
NPC Posted: at 6-12-2012 09:57 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
FinlandGuy at 6-12-2012 10:01 AM (12 years ago) (m) Sophie this one na Fake,na computer work this ,just as i casually did this one. Posted: at 6-12-2012 10:01 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 6-12-2012 10:06 AM (12 years ago) (m) Reply |