Senegal at 8-12-2012 09:54 AM (12 years ago) (m) kk Posted: at 8-12-2012 09:54 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Nicksam at 8-12-2012 11:11 AM (12 years ago) (m) IF YOU REALLY LOVE HIM THEN GIVE HIM WHAT HE WANT AND HOLD HIM WITH ONE POINT THAT'S ALL Posted: at 8-12-2012 11:11 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
mbc2mbc3 at 8-12-2012 11:55 AM (12 years ago) (m) u be idiot...... Posted: at 8-12-2012 11:55 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
amibaby17 at 8-12-2012 12:56 PM (12 years ago) (f) thank God say you no phyuk am,just stop giving him money and move on wit your life,and no make de same mistake again Posted: at 8-12-2012 12:56 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
dickman2 at 8-12-2012 04:10 PM (12 years ago) (m) story.. Posted: at 8-12-2012 04:10 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyukwo at 8-12-2012 05:26 PM (12 years ago) (m) re u sti a child, u supose 2 no wot de prob is, js giv he visa mak he enter london cul. Posted: at 8-12-2012 05:26 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
malamy at 8-12-2012 05:47 PM (12 years ago) (m) Where u dey see the money wey u dey give am small pikin like you? Posted: at 8-12-2012 05:47 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Obiandjoe at 8-12-2012 06:07 PM (12 years ago) (m) Gal, frm wat u said i can see he did nt luv u again... Mind u, ur stil a litle gal dat has a brighter feature don use ur parent resources on any man.... Face ur ur studies one day u wil meet ur true love Posted: at 8-12-2012 06:07 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Run for you dear life. He only love you money not you Posted: at 8-12-2012 06:35 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
cocoeni at 8-12-2012 06:42 PM (12 years ago) (f) face ur school young girl Posted: at 8-12-2012 06:42 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
misspinky at 8-12-2012 06:46 PM (12 years ago) (f) God some babes dey mke me vex watin u still dey wait for if no be 2 quit the stupid relationship nd move on, Posted: at 8-12-2012 06:46 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Biafranwar at 8-12-2012 07:06 PM (12 years ago) (m) Give am pomo make he chop Posted: at 8-12-2012 07:06 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
proly at 8-12-2012 10:32 PM (12 years ago) (f) K Posted: at 8-12-2012 10:32 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
dickman2 at 9-12-2012 06:14 AM (12 years ago) (m) Reply |
Aobitex at 9-12-2012 01:50 PM (12 years ago) (m) Stay away from him before he destroy your life. Posted: at 9-12-2012 01:50 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
dickman2 at 9-12-2012 11:58 PM (12 years ago) (m) Reply |
Lumidey at 10-12-2012 12:50 AM (12 years ago) (m) Need an Advice.. I love mai Girl and i know she Luvs me.. Bt, its lyk I Luv her so much, and dat always make her feel dat under any condition, i will always do her wish.. She's going sumways i dnt lyk and i tried to talk to her, and she got angried and we both worked away. Ever since, we do call each oda, bt dont use to smile and play as b4.. And i dnt want to beg her.. Wat can i do ?. Cos, am truly in Luv. Posted: at 10-12-2012 12:50 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Lumidey at 10-12-2012 12:54 AM (12 years ago) (m) Need an Advice.. I love mai Girl and i know she Luvs me.. Bt, its lyk I Luv her so much, and dat always make her feel dat under any condition, i will always do her wish.. She's going sumways i dnt lyk and i tried to talk to her, and she got angried and we both worked away. Ever since, we do call each oda, bt dont use to smile and play as b4.. And i dnt want to beg her.. Wat can i do ?. Cos, am truly in Luv. Posted: at 10-12-2012 12:54 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
dickman2 at 10-12-2012 07:43 AM (12 years ago) (m) Need an Advice.. I love mai Girl and i know she Luvs me.. Bt, its lyk I Luv her so much, and dat always make her feel dat under any condition, i will always do her wish.. She's going sumways i dnt lyk and i tried to talk to her, and she got angried and we both worked away. Ever since, we do call each oda, bt dont use to smile and play as b4.. And i dnt want to beg her.. Wat can i do ?. Cos, am truly in Luv.
oboy wahala dey ..u said u love her more than the way she love u ..na where dey wahala dey be that ..one thing be say since things dey like this now ..the truth is that now she has another guy by the side ..girls of today never show them that u love them more than they do ..hide your love for u to know who she is...anyway if u like to go beg u go ahead ....man and woman matter dey hard to put mouth there ..make una go rob mind ...just take am easy sha ..but no forget say ..love without dreama is no real..good luck bros .. Posted: at 10-12-2012 07:43 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 10-12-2012 07:44 AM (12 years ago) (m) Need an Advice.. I love mai Girl and i know she Luvs me.. Bt, its lyk I Luv her so much, and dat always make her feel dat under any condition, i will always do her wish.. She's going sumways i dnt lyk and i tried to talk to her, and she got angried and we both worked away. Ever since, we do call each oda, bt dont use to smile and play as b4.. And i dnt want to beg her.. Wat can i do ?. Cos, am truly in Luv.
oboy wahala dey ..u said u love her more than the way she love u ..na where dey wahala dey be that ..one thing be say since things dey like this now ..the truth is that now she has another guy by the side ..girls of today never show them that u love them more than they do ..hide your love for u to know who she is...anyway if u like to go beg u go ahead ....man and woman matter dey hard to put mouth there ..make una go rob mind ...just take am easy sha ..but no forget say ..love without dreama is no real..good luck bros .. Posted: at 10-12-2012 07:44 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |