Cold War Between Goldie & J Martins After He Disrupts Her Video Shoot In SA (Page 3)

Date: 08-12-2012 8:38 pm (11 years ago) | Author: franel
1 2 [3]
- onyeodinaka at 10-12-2012 11:36 AM (11 years ago)
(m)
post sori can i ask u one question? anyway J martins did not do well at all
Posted: at 10-12-2012 11:36 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Bettygirls at 10-12-2012 12:23 PM (11 years ago)
(f)
to get the best, give your best
Posted: at 10-12-2012 12:23 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- PeacetoU at 10-12-2012 02:57 PM (11 years ago)
(f)
na them sabi
Posted: at 10-12-2012 02:57 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- olaphilips at 10-12-2012 09:00 PM (11 years ago)
(m)
he is crazy, he wan enter first class ole, why you no pay for am?, can't even afford hotel bill poor man, so na show una dey show for screen. mo lo wo molowo molowo, story
Posted: at 10-12-2012 09:00 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- analyzation at 11-12-2012 04:40 AM (11 years ago)
(m)
leave me out of this biko. respect to JM
Posted: at 11-12-2012 04:40 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickman2 at 11-12-2012 07:23 AM (11 years ago)
(m)
i see..
Posted: at 11-12-2012 07:23 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Engee2015 at 11-12-2012 03:44 PM (11 years ago)
(f)
y dah guy go dey ask babe for business class. yeye boy. woman wan pay ur bills bcos u wan do fotoshooting. tomoro u go say she is asking u out, dats y she paid ur bills. u no dey shame. dry ass nigga. goldie, u cef. u for jst fashi the guy make him no for spoil market for u. mitchewwwww
Posted: at 11-12-2012 03:44 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- ezchusa at 11-12-2012 04:21 PM (11 years ago)
(m)
nawa oh! Goldie for call me make i represent j.martins nah

Posted: at 11-12-2012 04:21 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tyndale at 11-12-2012 10:07 PM (11 years ago)
(m)
Although i hate both of dem, but i've been 2 jmartin's show twice b4 e go come stage mc don shout tire since dat day na 4kup guy i dey call am. And again how u go dey do shakara 4 a fellow supasta like u. U 4 tell am say u no wan come na. Abi u big pass 2face. 
Posted: at 11-12-2012 10:07 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
1 2 [3]