chummyli at 17-12-2012 10:31 PM (11 years ago) (f) Wen u ask an Ibadan babe 4 her phone number u go hear :"Sero hate Sero, sis hate sis, tiri hate sefun, noi-noi,das my hen ti hen nober.
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 17-12-2012 10:31 PM (11 years ago) | Hero | |
|
jabanz at 17-12-2012 10:37 PM (11 years ago) (m)
got a hundred milion scenes in my mind all day Posted: at 17-12-2012 10:37 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Rihannaaa at 17-12-2012 10:39 PM (11 years ago) (f) Chumyli why u dey advertise ur number like this?
I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me! Posted: at 17-12-2012 10:39 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jabanz at 17-12-2012 10:48 PM (11 years ago) (m) werin concern u wey dey advertise G-
got a hundred milion scenes in my mind all day Posted: at 17-12-2012 10:48 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Rihannaaa at 17-12-2012 10:52 PM (11 years ago) (f) so na my g-string dey pain u now?
I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me! Posted: at 17-12-2012 10:52 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmmm! una well-done o
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 17-12-2012 10:55 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Wen u ask an Ibadan babe 4 her phone number u go hear :"Sero hate Sero, sis hate sis, tiri hate sefun, noi-noi,das my hen ti hen nober.
kın nı na whıch number be thıs ?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 17-12-2012 10:56 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Rihannaaa at 17-12-2012 10:58 PM (11 years ago) (f) na chumyli number. but no call am ooo or else
I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me! Posted: at 17-12-2012 10:58 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jabanz at 17-12-2012 11:00 PM (11 years ago) (m) else what
got a hundred milion scenes in my mind all day Posted: at 17-12-2012 11:00 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jabanz at 17-12-2012 11:02 PM (11 years ago) (m) hw e go take pain me? dat old tin
got a hundred milion scenes in my mind all day Posted: at 17-12-2012 11:02 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Rihannaaa at 17-12-2012 11:04 PM (11 years ago) (f) hw e go take pain me? dat old tin
ohoo i talk am. na u thief my g-string or how u take know say e old?
I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me! Posted: at 17-12-2012 11:04 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stıll crawln dey look una
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 17-12-2012 11:21 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Rihannaaa at 17-12-2012 11:26 PM (11 years ago) (f) crawl fast make i see road deal with this g-string thief called jabanz
I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me! Posted: at 17-12-2012 11:26 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u no go see am
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 17-12-2012 11:37 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Rihannaaa at 17-12-2012 11:38 PM (11 years ago) (f) u be witch?
I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me! Posted: at 17-12-2012 11:38 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jabanz at 17-12-2012 11:45 PM (11 years ago) (m) ohoo i talk am. na u thief my g-string or how u take know say e old? oooh no bee for line una houseboy bn dry am or person go close em eye wen em com una line abi?
got a hundred milion scenes in my mind all day Posted: at 17-12-2012 11:45 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Rihannaaa at 17-12-2012 11:46 PM (11 years ago) (f) huh?
I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me! Posted: at 17-12-2012 11:46 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jabanz at 17-12-2012 11:51 PM (11 years ago) (m) dat G- don ol.........
got a hundred milion scenes in my mind all day Posted: at 17-12-2012 11:51 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 18-12-2012 06:14 AM (11 years ago) (m) Just passing Posted: at 18-12-2012 06:14 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Hmmmm, anyhow.....the one wey concern me na the number...abeg who get am?
I am thinking about how to stop thinking. Posted: at 18-12-2012 07:43 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |