osarobo62 at 5-01-2013 03:16 PM (12 years ago) (m) Hey D'Banj or wetin dem call you.Na only music i gree make you sign oh. no sign anything from her neck down to her kneels oh, otherwise i go vex no be small oh. when she dey sing, just dey look only her mouth and focus your thought on her song. Posted: at 5-01-2013 03:16 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 5-01-2013 03:49 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
FinlandGuy at 5-01-2013 03:53 PM (12 years ago) (m) Na de format wey You wan take bang her the wey you bang Genevieve and later come put am 4 news,small boi dey worry U Banj or wetin be ur name. Posted: at 5-01-2013 03:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FinlandGuy at 5-01-2013 03:54 PM (12 years ago) (m) 08038036200
So u get Tonto number ,Ok Naaaaa Posted: at 5-01-2013 03:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FinlandGuy at 5-01-2013 03:56 PM (12 years ago) (m) To sing meaningless lyrics like ur and people buy and dance it . No wahala she will fit in as illumy queen too.
Winace no mind dem,na people like Tonto Dike im go sign,make im go sign Akon naa or 50 Cent or Don Omar,or Rehanna or Chris Brown,Wycle,or Beyonce or Shakira make we see naaaa? Posted: at 5-01-2013 03:56 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 5-01-2013 04:19 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vantheo at 5-01-2013 05:11 PM (12 years ago) (m) Yeah right. Just lookin for constant kpomo to chop.
I'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!! Posted: at 5-01-2013 05:11 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
whatever Posted: at 5-01-2013 06:11 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Biafranwar at 5-01-2013 06:20 PM (12 years ago) (m) Weldone dbanj Posted: at 5-01-2013 06:20 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Noble12 at 5-01-2013 06:33 PM (12 years ago) (m) I c Posted: at 5-01-2013 06:33 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stikerxxx at 5-01-2013 07:38 PM (12 years ago) (m) Posted: at 5-01-2013 07:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
Lubbish! She always wanted to be an illumi queen b4
If you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex! Posted: at 5-01-2013 10:29 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Lubbish! She always wanted to be an illumi queen b4
If you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex! Posted: at 5-01-2013 10:30 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zoe61 at 5-01-2013 10:31 PM (12 years ago) (f) is a good idea if she can chage that noise she is make that she call music Posted: at 5-01-2013 10:31 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
denmal at 5-01-2013 10:42 PM (12 years ago) (m) lol Posted: at 5-01-2013 10:42 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
winace at 5-01-2013 11:10 PM (12 years ago) (f) Winace no mind dem,na people like Tonto Dike im go sign,make im go sign Akon naa or 50 Cent or Don Omar,or Rehanna or Chris Brown,Wycle,or Beyonce or Shakira make we see naaaa?
Kekekekekekekekekekekeke my broda no be small thg , see who wan sign who. Wetin himsef dey sing?? Posted: at 5-01-2013 11:10 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 5-01-2013 11:48 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yunkTM at 6-01-2013 12:38 AM (12 years ago) (m) please think to sign me too i am a good singer +08160275633 Posted: at 6-01-2013 12:38 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
FinlandGuy at 6-01-2013 12:50 AM (12 years ago) (m) Kekekekekekekekekekekeke my broda no be small thg , see who wan sign who. Wetin himsef dey sing??
Hahahahahahaha im dey sing,Oliver oliver twist,i like omotala becos people like am,i live Genevieve becos she no dey drink gariii,music don finishe,maybe as im no remeber tonto for dat track maybe im wan remix am and add Tonto name.Maybe na I like Tontoooo becos she dey Pokoooo,i come be im Kokooooo hahahahah dat time Tonto go blow as im talk Posted: at 6-01-2013 12:50 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |