
Posted: at | |
![]()
| |||||
OMO, MAKE UNA NO PROVOKE. NA BUSINESS. SOMETIMES U GO GAIN AND ANOTHER TIME U GO LOOSE. NA SO D MARKET BE. Reply
| |||||
SOURCE? Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Na them sabi o Reply
| |||||
they should chop their money without careing Reply
| |||||
Abeg make dem gerrout! Dem no go pay for their excesses before? Rubbish! ReplyIf you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex!
| |||||
Abeg make dem gerrout! Dem no go pay for their excesses before? Rubbish! ReplyIf you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex!
| |||||
nonsenses Reply
| |||||
Amebo who tell u Reply
| |||||
Quote from: beneno on 5-01-2013 06:17 PM the house wen una mama born una no rish 1 star,una dey go sleep 5 star.una no see 3 or 4 star hotel for dia?naija una can form Envy, is there any good house in ur bini? ![]()
| |||||
lets waith and see Reply
| |||||
Quote from: ogebig on 5-01-2013 11:06 PM Envy, is there any good house in ur bini? common sharap for diaaa
| |||||
Quote from: ogebig on 5-01-2013 11:06 PM Envy, is there any good house in ur bini? before them go lordge for the 5 star hotel them no calculate their pocket?why are they now complaining?or them no no say ni 5 star,abi the signboard too old wey 2 of the star klein commont remaining 3 ?u even get city talkles say house wan dey?? Ewe ![]()
| |||||
lol em enter private jet fly go uganda still dey para 4 hotel bills IMAO Igbo blood Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Ok Reply
| |||||
Funny Reply
| |||||
If dem say so,that means Dey no be good business men,a good business man do not expect profit all the time,sometimes you gain and some time you lose,sometimes you sell/buy on cash and carry method and some times on credit basis,that's what makes business complete..They shouldn't complain after all na enjoyment gallon dem dey. Reply
| |||||
is like uganda de birth place of indiamin bettr pass chaotic niger? Reply
| |||||
If dem say so,that means Dey no be good business men,a good business man do not expect profit all the time,sometimes you gain and some time you lose,sometimes you sell/buy on cash and carry method and some times on credit basis,that's what makes business complete..They shouldn't complain after all na enjoyment gallon dem dey. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot