Posted: at | |
Quote from: HOPEA23 on 6-01-2013 11:34 AM nice one...abeg make u be a very good business man..or else I dey hold my ear.. Hope trust me na i am a good business so in business i can't expect gain all the time,sometimes there is loss,and that when business is said to be complete.Happy New year.
| |||||
Quote from: Solidstonez on 6-01-2013 07:31 AM Very true Solid,You dey there,i can see youuuuuuuuuuu ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
If dem say so,that means Dey no be good business men,a good business man do not expect profit all the time,sometimes you gain and some time you lose,sometimes you sell/buy on cash and carry method and some times on credit basis,that's what makes business complete..They shouldn't complain after all na enjoyment gallon dem dey. ReplyI no even know why dem dey complain,dem want tell me say dem no sing"" You Must Chop My Moni for Uganda ?""
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 6-01-2013 04:37 PM Solid,You dey there,i can see youuuuuuuuuuu How u dey bros? happy sunday ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
wetin come concern me Reply
| |||||
Quote from: Solidstonez on 6-01-2013 05:02 PM How u dey bros? happy sunday I dey fine,happy Sunday to You too,I don dey hail you on the other topic,fine am you go see am hahahahahha
| |||||
Quote from: Jsix2 on 6-01-2013 05:13 PM wetin come concern me Absolutely Nothing Concern You !!!
| |||||
I won go toilet.. I dey purge.. Reply
| |||||
Quote from: telecommunicate on 6-01-2013 05:37 PM I won go toilet.. I dey purge.. make you no dey chop hot beans. anyway, go drinkone cup of bitterleaf drink. no add suga or salt .
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 6-01-2013 05:23 PM I dey fine,happy Sunday to You too,I don dey hail you on the other topic,fine am you go see am hahahahahha ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: ogebig on 5-01-2013 11:06 PM Envy, is there any good house in ur bini? heheheheheheheheheheheh.......hahahahahahahahah............my big boss Jesus was born in a serro start hotel.....na God son for that matter..........idi amin dommot no send at all......make dem go try ajanni contry(chad)
| |||||
Kampala Reply
| |||||
i c Reply
| |||||
wetin make i do now .. Reply
| |||||
Na im be say una don learn. That's good. Reply
| |||||
lol................................dem think say na villiage dem dey go?y dem no plan their journey b4 with plenty money Reply
| |||||
They are crazy, in business their is something they called profit and lost account, they no want Loos but always gain...everyday na Xmas? make una go sit down for one corner joor Reply
| |||||
WHY ARE YOU TANASHING THE IMAGE OF OUR HOME BOYZ.....Dis nEwz na fake na! Commonn guyz dnt tell me u blive dis trash! Infact d story even says it all...dey organisers pay all deir bills lyk hotel,accomodation,transport,show fee so where is d excessive spending complains 4rm....Poster u dey try sha 2 deceive sum people! Na u knw ur aim Reply
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 6-01-2013 04:35 PM Hope trust me na i am a good business so in business i can't expect gain all the time,sometimes there is loss,and that when business is said to be complete.Happy New year. same to you LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)