Bia why I dey see only new faces for here nii? Where Teeco, Coolguy, 14inches xter, stephen153, zeigbo, terryworld, sophiababy, Mehn i don forget una names oh.. where all this old members na?? New people i dey hail oh.. I sabi say many people don dey see Moderator: Just2sexy and una don dey wonder who this handsome guy be, anyway na me be this oh.. I dey always watch from background.. Anyways make una take this picture take hold body for the main time.. Na wetin FIFA give C. Ronaldo as him award yesterday ohh
To eat is Human, but to digest DIVINE!!
Posted: at 8-01-2013 11:49 PM (12 years ago) | Hero
ExpertTbright at 10-01-2013 03:45 PM (12 years ago) (m)
Quote from: just2sexy on 8-01-2013 11:49 PM
Bia why I dey see only new faces for here nii? Where Teeco, Coolguy, 14inches xter, stephen153, zeigbo, terryworld, sophiababy, Mehn i don forget una names oh.. where all this old members na?? New people i dey hail oh.. I sabi say many people don dey see Moderator: Just2sexy and una don dey wonder who this handsome guy be, anyway na me be this oh.. I dey always watch from background.. Anyways make una take this picture take hold body for the main time.. Na wetin FIFA give C. Ronaldo as him award yesterday ohh
ıf ı get you there
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 10-01-2013 03:45 PM (12 years ago) | Hero
wakawaka247 at 10-01-2013 04:39 PM (12 years ago) (m)
Quote from: ExpertTbright on 10-01-2013 04:13 PM
he drop am there
guy the game you post for game forum since 3 years na 3000 reads 3 comments,chai and you even title am promise land,still no body want your promise,make you go check if you still get brain for that your empty head,bcos even the people wey comment na laff them laff your chronic moronic moron post.
Posted: at 10-01-2013 04:39 PM (12 years ago) | Gistmaniac