Posted: at | |
| |||||
RUBBISH EFCC Reply
| |||||
Quote from: dickman2 on 31-01-2013 08:25 PM made in benin..all the thief for nigeran dey for that state them call Edo state....thief dey their blood..even their girls..as them dey damn ..na so them dey thief..yeye dey smell... look their face well well. any of dem resemble Benin person there? becos we give una place to stay, naim make una come dey spoil our name dey do yahoo yahoo. most of those names are fake.
| |||||
Quote from: osamabinladin on 31-01-2013 08:29 PM You want to start a war here,i beg my hand no dey , no mind am. e don tay wey he dey run after one Benin girl and the girl no gree give am face,![]() naim make body dey pepper am.
| |||||
Quote from: dickman2 on 31-01-2013 08:25 PM made in benin..all the thief for nigeran dey for that state them call Edo state....thief dey their blood..even their girls..as them dey damn ..na so them dey thief..yeye dey smell... my guy may you live long, i bi wan talk before but as you don talk am make i close my mouth, if those name were Igbo boys all of them way dey phyuk their mama and their papa go come out come dey open their smelling mouth.their yeye dey smell no bi small.
| |||||
Quote from: osamabinladin on 31-01-2013 08:19 PM I can understand everybody`s anger here, but the buttom line still remains that a crime is a crime, no amount of justification here will make this attitude of our young boys right, despite the situation in Nigeria ,i believe that there are still people who have not decided to take the wrong route to riches .High rate of unemployment in Nigeria is a factor, but most youths are being pushed by GREED though.,you want to drive the latest car in town when your income says you can only afford golf car. BINLADEN, na true you talk oh. becos in the future all these same people go become politicians, ministers or commissioners. na thief dem go still dey theif oh. by then we go dey complain say they are corrupt but now some people dey praise dem.
| |||||
Quote from: osamabinladin on 31-01-2013 08:29 PM You want to start a war here,i beg my hand no dey , close ur mouth there if u don't have any thing to say, now fraud have no ethnic boundary because many of are not for Igbo abi? fools God go punish all of you Igbo haters. ![]()
| |||||
Quote from: dickman2 on 31-01-2013 08:33 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Ok so wen are u arresting d pen robbers in govt. Reply
| |||||
Quote from: dickman2 on 31-01-2013 08:36 PM all bad things na from that benin..why...ashawo na from there...thief na from there..juju na from there..nawa for this kind people..benin boys no dey carry last .. my guy carry go nothing do u, let that fool wey wan talk come out her mama honeypot.
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Go to hell EFCC. Guymen must make it in this 2013. Reply
| |||||
Quote from: dickman2 on 31-01-2013 08:25 PM made in benin..all the thief for nigeran dey for that state them call Edo state....thief dey their blood..even their girls..as them dey damn ..na so them dey thief..yeye dey smell... ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Senegal on 31-01-2013 09:30 PM Go to hell EFCC. Guymen must make it in this 2013. ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emnoeasy on 31-01-2013 09:20 PM close ur mouth there if u don't have any thing to say, now fraud have no ethnic boundary because many of are not for Igbo abi? fools God go punish all of you Igbo haters. Nwanne you don't need to be rude to make a point, i understood where you are driving to. For your information, Abum nwafor Igbo (son of the soil) I don't believe in sentiments ,i say things how it is. I don't care if they are Benin people. My point was that fraud cuts across all ethnic groups. So Nwanne jiri nwayo( take it easy) !
| |||||
Quote from: osarobo62 on 31-01-2013 09:08 PM BINLADEN, na true you talk oh. becos in the future all these same people go become politicians, ministers Exactly ! or commissioners. na thief dem go still dey theif oh. by then we go dey complain say they are corrupt but now some people dey praise dem.
| |||||
RUBBISH EFCC,politicians are out there and na boys wey dey try make ends meet una dey go catch,419 can not be stopped not even in benin,so please free these boys and let them resume work Reply
| |||||
Quote from: osamabinladin on 31-01-2013 10:06 PM Nwanne you don't need to be rude to make a point, i understood where you are driving to. For your information, Abum nwafor Igbo (son of the soil) I don't believe in sentiments ,i say things how it is. I don't care if they are Benin people. My point was that fraud cuts across all ethnic groups. So Nwanne jiri nwayo( take it easy) ! Nwafor iwe gi adikwana oku, abi dey think sey u bi one of this fools wey hate their mama? carry go nothing do you, u bi son of d soil. ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emnoeasy on 31-01-2013 10:45 PM Nwafor iwe gi adikwana oku, abi dey think sey u bi one of this fools wey hate their mama? carry go nothing do you, u bi son of d soil. Nsogbu adiro. ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: osamabinladin on 31-01-2013 08:19 PM I can understand everybody`s anger here, but the buttom line still remains that a crime is a crime, no amount of justification here will make this attitude of our young boys right, despite the situation in Nigeria ,i believe that there are still people who have not decided to take the wrong route to riches .High rate of unemployment in Nigeria is a factor, but most youths are being pushed by GREED though.,you want to drive the latest car in town when your income says you can only afford golf car. We all know its a crime but let them do the same to all these politicians thats our point I'm the latest currency, banks are scared of losing me....Ezchusa i'm Kingest ![]()
|
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)