Cynty4real at 1-02-2013 10:10 AM (12 years ago) (f) hear dem EFCC. make una hlp me tel d person wey go judge dt case to let dose guys bail demselves wt N50 since pple go steal plenty moni den dey go charge dem small moni. lets d govt creat jobs fr d yuts. EFCC UNA C SHAME FR UNA ALL. NA ONTOP AREA BOYS HEAD UNA GO DISPLAY UNA SKILLS WEY FG GV UNA ABI. shaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaME. YEYE PPLE. Posted: at 1-02-2013 10:10 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
look their face well well. any of dem resemble Benin person there? becos we give una place to stay, naim make una come dey spoil our name dey do yahoo yahoo. most of those names are fake.
Bros i no know why you dey reply that FOOL, let him go and face the problem in his state (DELTA)
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 1-02-2013 10:32 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
my guy may you live long, i bi wan talk before but as you don talk am make i close my mouth, if those name were Igbo boys all of them way dey damn their mama and their papa go come out come dey open their smelling mouth. their yeye dey smell no bi small.
Don't be sentimental, check again there a lot of ur brother names there
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 1-02-2013 10:33 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Nwanne you don't need to be rude to make a point, i understood where you are driving to. For your information, Abum nwafor Igbo (son of the soil) I don't believe in sentiments ,i say things how it is. I don't care if they are Benin people. My point was that fraud cuts across all ethnic groups. So Nwanne jiri nwayo( take it easy) !
Well said
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 1-02-2013 10:34 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
edostate at 1-02-2013 10:35 AM (12 years ago) (m) Reply |
u are a big moron common correct statement u and dick man cannot make....u nor sabi una names again Among the names I saw Nnadi Obinna,and co plus two or one Yoruba name there....so dickwad...and go and block that your mouth with dickman dick and do the same to him.
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 1-02-2013 10:35 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
are you typing in English ......dumbass ....your village just called that they are missing an idiot...
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 1-02-2013 10:36 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
again...among the names Francis ezegbede,usuagu uche,Nnadi obinna,Chinenu eze, and Solomon ogu..e.t.c all Igbo guys...so poor boy keep shut and let sensible people to comment...u and dickman..the useless son of a bitch.,..woman wrapper ...
You can say that again
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 1-02-2013 10:36 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
And the Igbo boys among them spoiled the rest...they are the ones who taught the rest how to play people off their money..besides...Nkem Owoh used it to sing one of his songs....I go take your money disappear 4.1.9 is just a game...chope ur money.
Abi
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 1-02-2013 10:37 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bestbuky at 1-02-2013 10:37 AM (12 years ago) (f) ok Posted: at 1-02-2013 10:37 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
EFCC ask dis boyz wade dey don eat since we enter dis new year ?
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 1-02-2013 10:40 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
edostate at 1-02-2013 10:41 AM (12 years ago) (m) oil money were he dey?   ?? como inter view jonathan dey riorio for mouth Posted: at 1-02-2013 10:41 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 1-02-2013 10:42 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
This is where the efcc go get power for poor men body Posted: at 1-02-2013 10:47 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 1-02-2013 10:50 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Segelupapa at 1-02-2013 10:52 AM (12 years ago) (m) USELESS EFCC, UNA NO SEE PEOPLE COMMITTING CRIME IN ASO ROCK NA TO CARRY BOYS WEY DEY HUSTLE TO SURVIVE ON THEIR OWN, THUNDET GO FIRE ALL OF UNA. SHAMELESS COUNTRY GOVERN BY SELFISH LEADERS. thank you my broda...Mad people, no be 1 man stole 23billion pension money? wetin dem do am? Posted: at 1-02-2013 10:52 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
With all this fake act, Nigeria will always go backward. I beggie make u na let de poor 1 pass ooohhh. Posted: at 1-02-2013 11:01 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
georgecool at 1-02-2013 11:03 AM (12 years ago) (m) all bad things na from that benin..why...ashawo na from there...thief na from there..juju na from there..nawa for this kind people..benin boys no dey carry last ..
why can't you display sense of maturity here...you are just a fool,take a look at those names,is it only Edo boys doing the job?make ogun kill your papa and your generation,stupid fool,idiot Posted: at 1-02-2013 11:03 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chicco77 at 1-02-2013 11:05 AM (12 years ago) (f) Reply |
georgecool at 1-02-2013 11:11 AM (12 years ago) (m) EFCC OR WHAT EVER YOU CALL YOURSELVES,LEAVE THOSE BOYS ALONE AND GO AFTER THE BIG FOOLS IN GOVERNMENT HOUSE,IS TIME THE YOUTH STAND UP TO THEIR RIGHT TO DEFEND THEM SELVES,THEY NEVER PROVIDE JOB AND NOW SEE THEM ARRESTING HUSTLERS WHO WANTS TO MAKE THEIR LIFE BETTER...GOD WILL DEAL AND PUNISH ALL OF YOU IDIOT...SOON THE RATE OF ARMED ROBBERY AND KIDNAPPING WILL BE ON THE RISE,WAIT AND SEE....LEAVE THOSE BOYS ALONE Posted: at 1-02-2013 11:11 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |