Need a ride ?? (Page 4)

Date: 04-05-2009 5:38 am (14 years ago) | Author: kelly rynejersey
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 27
- Emmanuel4christ at 7-05-2009 01:03 AM (14 years ago)
(m)
HEHEHEEHEHEH...*I SEE*
Posted: at 7-05-2009 01:03 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 7-05-2009 01:05 AM (14 years ago)
(f)
gud
Posted: at 7-05-2009 01:05 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- wiloy2k2 at 7-05-2009 01:13 AM (14 years ago)
(m)
@Emmanuel4christ na wahh 4 you .. ebi like sey you too get mouth to talk shit about someone ..

na only you go skl for Qatar ehh .. you no fit spell Attitude .. person write attitude correctly and you writing ACTITUTE .. even the computer wey you get suppose reject the spelling .. nonsense men go dey yan shit dey talk as if na dem go skl pass ......

and you Emmanuel4christ you be big phyuked up Nigga .. and stop the way you talk man ....

see as you even spell plane ( plain ) .. na you go skl pass .. talking to Emma .. you are a big fool ..

people like you dem dey run dem down fast ...

your wrong spellings ...

plain ------- plane

actitude ----attitude
Posted: at 7-05-2009 01:13 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- doubled192 at 7-05-2009 01:17 AM (14 years ago)
(m)
wiloy2k2 wetin happen, d guy collect ya wife ni... well, english no b ma papa language, i b confirm Igbo boi...Ina wota
Posted: at 7-05-2009 01:17 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- ironlady at 7-05-2009 01:18 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: wiloy2k2 on  7-05-2009 01:13 AM
@Emmanuel4christ na wahh 4 you .. ebi like sey you too get mouth to talk shit about someone ..

na only you go skl for Qatar ehh .. you no fit spell Attitude .. person write attitude correctly and you writing ACTITUTE .. even the computer wey you get suppose reject the spelling .. nonsense men go dey yan shit dey talk as if na dem go skl pass ......

and you Emmanuel4christ you be big ed up Nigga .. and stop the way you talk man ....

see as you even spell plane ( plain ) .. na you go skl pass .. talking to Emma .. you are a big fool ..

people like you dem dey run dem down fast ...

your wrong spellings ...

plain ------- plane

actitude ----attitude
get lost and find a job jobless idiot
Posted: at 7-05-2009 01:18 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- doubled192 at 7-05-2009 01:21 AM (14 years ago)
(m)
make una go park (fight) make una go do dis 1, here na joke
Posted: at 7-05-2009 01:21 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- ironlady at 7-05-2009 01:24 AM (14 years ago)
(f)
i know right a joke and a family house ofcourse...instead of him to say something nice he ccame 4 trouble maga
Posted: at 7-05-2009 01:24 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- wiloy2k2 at 7-05-2009 01:28 AM (14 years ago)
(m)
okay ironlady abi plastic babe i believe you ....but i got annoyed , cos  ur guy dey yan any how ..

make your guy keep quite ... no go think say every body na dsame .. no be every body dem dey yan to like dat okay ..
Posted: at 7-05-2009 01:28 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- ironlady at 7-05-2009 01:30 AM (14 years ago)
(f)
yo dude!!as u can see and i hope u dont need reading glasses right?gud so my name is ironlady not waever u called it u dig?...anyways he's not my guy but my friend and ignore it he wasnt talking to u was he?
Posted: at 7-05-2009 01:30 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- wiloy2k2 at 7-05-2009 01:31 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on  7-05-2009 01:24 AM
i know right a joke and a family house ofcourse...instead of him to say something nice he ccame 4 trouble maga

so wetin be maga .. mind the way you talk ... i no fit talk to you back cos you b girl .. but if you know dat nigga wey talk those nonsense wey him talk before .. tell am make him no dey yan like that again for him life ..

if na my front him talk like dat .. face to face him go for don hear am .. highest tin call EKE for me ..talking rubish
Posted: at 7-05-2009 01:31 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- doubled192 at 7-05-2009 01:34 AM (14 years ago)
(m)
scorpionheart99 please come and remove ya post
Posted: at 7-05-2009 01:34 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- ironlady at 7-05-2009 01:35 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: wiloy2k2 on  7-05-2009 01:31 AM
Quote from: ironlady on  7-05-2009 01:24 AM
i know right a joke and a family house ofcourse...instead of him to say something nice he ccame 4 trouble maga

so wetin be maga .. mind the way you talk ... i no fit talk to you back cos you b girl .. but if you know dat nigga wey talk those nonsense wey him talk before .. tell am make him no dey yan like that again for him life ..

if na my front him talk like dat .. face to face him go for don hear am .. highest tin call EKE for me ..talking rubish
so u wanna face me now huh?by d way shut it right now he wasnt referring to u and dats not d way he talks anyways ita a joke forum we talk anyhow and dat doesnt concern anybody dis is a family forum oo abeg no come find trouble de m go wash u with bloood ni

@doubled192 its impossible o
Posted: at 7-05-2009 01:35 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- wiloy2k2 at 7-05-2009 01:36 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on  7-05-2009 01:30 AM
yo dude!!as u can see and i hope u dont need reading glasses right?gud so my name is ironlady not waever u called it u dig?...anyways he's not my guy but my friend and ignore it he wasnt talking to u was he?

listen ironlady .. dont be offended .. i know the guy he was talking to .. cos we in dsame skl okay ..

don't be offended . i was really pissed off with what your friend has written and i would say again don't be offended
Posted: at 7-05-2009 01:36 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- doubled192 at 7-05-2009 01:37 AM (14 years ago)
(m)
d topic is NEED A RIDE?Huh? not ENGLISH CORRECTION
Posted: at 7-05-2009 01:37 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- ironlady at 7-05-2009 01:38 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: wiloy2k2 on  7-05-2009 01:36 AM
Quote from: ironlady on  7-05-2009 01:30 AM
yo dude!!as u can see and i hope u dont need reading glasses right?gud so my name is ironlady not waever u called it u dig?...anyways he's not my guy but my friend and ignore it he wasnt talking to u was he?

listen ironlady .. dont be offended .. i know the guy he was talking to .. cos we in dsame skl okay ..

don't be offended . i was really pissed off with what your friend has written and i would say again don't be offended
ahhahaha...by d way am offended thought !!leave d guy na if u think d english is not correct or d way he writes is unacceptable by ur soul then dont evven click on dis topic
Posted: at 7-05-2009 01:38 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- wiloy2k2 at 7-05-2009 01:41 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on  7-05-2009 01:38 AM
Quote from: wiloy2k2 on  7-05-2009 01:36 AM
Quote from: ironlady on  7-05-2009 01:30 AM
yo dude!!as u can see and i hope u dont need reading glasses right?gud so my name is ironlady not waever u called it u dig?...anyways he's not my guy but my friend and ignore it he wasnt talking to u was he?

listen ironlady .. dont be offended .. i know the guy he was talking to .. cos we in dsame skl okay ..

don't be offended . i was really pissed off with what your friend has written and i would say again don't be offended
ahhahaha...by d way am offended thought !!leave d guy na if u think d english is not correct or d way he writes is unacceptable by ur soul then dont evven click on dis topic


but na him go enter my guy first na ...so wetin you expect .. but no vex
Posted: at 7-05-2009 01:41 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- ironlady at 7-05-2009 01:42 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: wiloy2k2 on  7-05-2009 01:41 AM
Quote from: ironlady on  7-05-2009 01:38 AM
Quote from: wiloy2k2 on  7-05-2009 01:36 AM
Quote from: ironlady on  7-05-2009 01:30 AM
yo dude!!as u can see and i hope u dont need reading glasses right?gud so my name is ironlady not waever u called it u dig?...anyways he's not my guy but my friend and ignore it he wasnt talking to u was he?

listen ironlady .. dont be offended .. i know the guy he was talking to .. cos we in dsame skl okay ..

don't be offended . i was really pissed off with what your friend has written and i would say again don't be offended
ahhahaha...by d way am offended thought !!leave d guy na if u think d english is not correct or d way he writes is unacceptable by ur soul then dont evven click on dis topic


but na him go enter my guy first na ...so wetin you expect .. but no vex
first of all whose ur guy????i dey vex ooo i swear,hahaha
Posted: at 7-05-2009 01:42 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- wiloy2k2 at 7-05-2009 01:45 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on  7-05-2009 01:42 AM
Quote from: wiloy2k2 on  7-05-2009 01:41 AM
Quote from: ironlady on  7-05-2009 01:38 AM
Quote from: wiloy2k2 on  7-05-2009 01:36 AM
Quote from: ironlady on  7-05-2009 01:30 AM
yo dude!!as u can see and i hope u dont need reading glasses right?gud so my name is ironlady not waever u called it u dig?...anyways he's not my guy but my friend and ignore it he wasnt talking to u was he?

listen ironlady .. dont be offended .. i know the guy he was talking to .. cos we in dsame skl okay ..

don't be offended . i was really pissed off with what your friend has written and i would say again don't be offended
ahhahaha...by d way am offended thought !!leave d guy na if u think d english is not correct or d way he writes is unacceptable by ur soul then dont evven click on dis topic


but na him go enter my guy first na ...so wetin you expect .. but no vex
first of all whose ur guy????i dey vex ooo i swear,hahaha


my guy na doubled192 ... we are skl and room mates ..
Posted: at 7-05-2009 01:45 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- ironlady at 7-05-2009 01:46 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: wiloy2k2 on  7-05-2009 01:45 AM
Quote from: ironlady on  7-05-2009 01:42 AM
Quote from: wiloy2k2 on  7-05-2009 01:41 AM
Quote from: ironlady on  7-05-2009 01:38 AM
Quote from: wiloy2k2 on  7-05-2009 01:36 AM
Quote from: ironlady on  7-05-2009 01:30 AM
yo dude!!as u can see and i hope u dont need reading glasses right?gud so my name is ironlady not waever u called it u dig?...anyways he's not my guy but my friend and ignore it he wasnt talking to u was he?

listen ironlady .. dont be offended .. i know the guy he was talking to .. cos we in dsame skl okay ..

don't be offended . i was really pissed off with what your friend has written and i would say again don't be offended
ahhahaha...by d way am offended thought !!leave d guy na if u think d english is not correct or d way he writes is unacceptable by ur soul then dont evven click on dis topic


but na him go enter my guy first na ...so wetin you expect .. but no vex
first of all whose ur guy????i dey vex ooo i swear,hahaha


my guy na doubled192 ... we are skl and room mates ..

ooh i see d guy no complain na...ur friend dey flow with d guy !!!
Posted: at 7-05-2009 01:46 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- doubled192 at 7-05-2009 01:46 AM (14 years ago)
(m)
yea Ironlady, he's ma roomate
Posted: at 7-05-2009 01:46 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 27