in a warri school...
Teacher: Akpors, what is '2' raised to power '5'.
Akpors stood up n replied....
Akpors: Wetin '2' dey raise power for '5, dem be
mate?...'2' leave '3', '4' come dey raise power for
'5'...him wan die?.. Him no knw say '5' use three
years senior
am..."
The teacher fainted......
Posted: at | |