Posted: at | |
| |||||
ok Reply
| |||||
Yeye girl,no be same Nigeria people dey wey dey make am pass some people for abroad,if u no wan go back to Naija,go to any neigbouring country for africa and make your husband dey send u money and as time goes on u can visit him or he also can visit u,some naija for abroad wan even come home,some no get even money for ticket while some dey wey dey even shame to come bcos nothing to show after how many years for abroad Reply
| |||||
make them carry all nigerian wey dey uk come back home Reply
| |||||
how can she come back to this bad country controlled by evil men Reply
| |||||
Too bad. ReplyI don't care if you don't like me...,I wasn't put on this Earth to please you!
| |||||
Hmmmm Folks now attempt suicide for been called Nigerians Reply![]()
| |||||
Let stop blaming her unnecessarily. I think love is also part of d reason why she wants 2 take her life. She said she cant leave without her husband, she dnt want 2 be separated frm her husband & b4 she left Nigeria, they murdered her father in front of her & av reaped her 3x. Is all dat nt enof 2 scare one away? Make some of us dey read post b4 commenting, abeg. Reply
| |||||
Let stop blaming her unnecessarily. I think love is also part of d reason why she wantd 2 take her life. She said she cant leave without her husband, she dnt want 2 be separated frm her husband & b4 she left Nigeria, they murdered her father in front of her & av raped her 3x. Is all dat nt enof 2 scare one away? Make some of us dey read post b4 commenting, abeg. Reply
| |||||
true talk Reply
| |||||
Quote from: richiestone on 24-04-2013 10:35 PM Is Nigeria that bad for her To wana také her Own like?. Life is precious, lagger than Uk. dont u know its better to die than to live in nigeria? ![]()
| |||||
FORMAT.....Sharp naija babe! Now d UK govt must grant her british passport...she just succeeded in getting to d media...& daz all Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: PidginMOUTH on 25-04-2013 07:16 AM make them carry all nigerian wey dey uk come back home WHY? I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
She dey crazy ni? Sey Naija no be country ni Reply
| |||||
no body wants to really go back to that black country !!! Reply![]() ![]()
| |||||
thank u, nigeria is not as bad as we claim like u said, meaning that we must all wait till we start eating up ourselfs, its all over the news that nigeria is one of the most corrupt countries in the whole wide world, there u are saying that nigeria is not as bad as we claim, Ghana is too far better than nigeria,the so called gaint of Africa, yet in ur own eyes, nigeria is not as bad as we claim ReplyQuote from: winace on 25-04-2013 05:05 AM Nigeria is not bad as some of u despirado make it look. We dat are living there, are we been abuse or subject to turture as she claim? Yes we kn everythg is wrong wit our country cus of d negligence of d govt but it is not as bad as some of u claim. I wish her quick recovery.
| |||||
yet what are the faith of those ones making it out there in Nigeria and how are they making it? big man like dimeji bankole will thief 40 billion and noting will happen to him, while small man will thief 2000 and face death, ReplyQuote from: alis on 25-04-2013 07:00 AM Yeye girl,no be same Nigeria people dey wey dey make am pass some people for abroad,if u no wan go back to Naija,go to any neigbouring country for africa and make your husband dey send u money and as time goes on u can visit him or he also can visit u,some naija for abroad wan even come home,some no get even money for ticket while some dey wey dey even shame to come bcos nothing to show after how many years for abroad
| |||||
Wat a country, every nation detest, even her citizens abhors.. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba