


Posted: at | |
![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]()
| |||||
Oyibo wahala Reply
| |||||
ok Reply
| |||||
Imao ReplyHOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Oyibo wit thier mad love Reply
| |||||
but why the boy no wan kiss the girl Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Oyinbo wahala Reply![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
kkkkkkkkk Reply
| |||||
Nonsense. Reply
| |||||
Mir egal..... Reply![]() Who Jah Blessed, No Man Cursed......
| |||||
Hahahahaha. Dis is for dum 9ja guys wey dey cry lyk babies say 9ja girls r dis, 9ja girls r dat, white girl r beta dis n dat. See am nw. Pourin water on face even small sef. U neva see where white girls dey beat deir men? Try al d nonsense una dey do 4 9ja weda d white girl no go blow una brains off wit gun. Even if u be man, dem no send u. Na only 4 9ja here women dey get tym pet men. ReplyLife is damn too short to be sitting around miserable.
| |||||
WEGGASON, why taking every little issue to race?, what this get to do with white lady?, there is no fight between black couples?, wake up Reply
| |||||
Quote from: dickman2 on 9-05-2013 04:41 PM me too don take slap for looking..i just look.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Sophyrocks on 10-05-2013 10:51 AM Hahahahaha. Dis is for dum 9ja guys wey dey cry lyk babies say 9ja girls r dis, 9ja girls r dat, white girl r beta dis n dat. See am nw. Pourin water on face even small sef. U neva see where white girls dey beat deir men? Try al d nonsense una dey do 4 9ja weda d white girl no go blow una brains off wit gun. Even if u be man, dem no send u. Na only 4 9ja here women dey get tym pet men. SOPHY NA LIE:::::OUR DARKIE BABES TOO DEY PRETEND::::::::FOR A EXAMPLE:::BLACK GIRLS NODE GREE KISS THEIR BOYFREIND OR HUSBAND IN THE PUBLIC:::::UNLESS WHEN THEY ARE DRUNK::::::::::PRICK GODE HUNGRY DEM:::::DEM GODE DO LIKE NA ONLY MAN WEY THE TIN DEY HUNGRY:::::::::::OYIBO BABE NO SEND WHEN IT COMES TO LOVE ISSUES::::::BUT STILL:::::NA MY BLACK BABES DEY TRIP ME PASS:::::::THEIR CURVES NA DIE:::::::::
| |||||
okey ooo Reply
| |||||
Na dem sa bi............. Reply
| |||||
Quote from: munich100 on 10-05-2013 12:24 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: munich100 on 10-05-2013 12:31 PM SOPHY NA LIE:::::OUR DARKIE BABES TOO DEY PRETEND::::::::FOR A EXAMPLE:::BLACK GIRLS NODE GREE KISS THEIR BOYFREIND OR HUSBAND IN THE PUBLIC:::::UNLESS WHEN THEY ARE DRUNK::::::::::PRICK GODE HUNGRY DEM:::::DEM GODE DO LIKE NA ONLY MAN WEY THE TIN DEY HUNGRY:::::::::::OYIBO BABE NO SEND WHEN IT COMES TO LOVE ISSUES::::::BUT STILL:::::NA MY BLACK BABES DEY TRIP ME PASS:::::::THEIR CURVES NA DIE::::::::: Yes, white no send. Dem no dey pretend at all. If dey dnt lyk somtin, dey tel u to ur face n react. No takin of nonsense. Na im make if u cheat on dem, dey wil blow ur brains off wit AK 47. I lyk dat. Life is damn too short to be sitting around miserable.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)