LOL: White Girl Throws Drink On Her Boyfriend For Refusing To Kiss Her In Public (Page 4)

Date: 08-05-2013 10:56 pm (12 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 3 [4]
- Sophyrocks at 10-05-2013 05:44 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: munich100 on 10-05-2013 12:31 PM
SOPHY NA LIE:::::OUR DARKIE BABES TOO DEY PRETEND::::::::FOR A EXAMPLE:::BLACK GIRLS NODE GREE KISS THEIR BOYFREIND OR HUSBAND IN THE PUBLIC:::::UNLESS WHEN THEY ARE DRUNK::::::::::PRICK GODE HUNGRY DEM:::::DEM GODE DO LIKE NA ONLY MAN WEY THE TIN DEY HUNGRY:::::::::::OYIBO BABE NO SEND WHEN IT COMES TO LOVE ISSUES::::::BUT STILL:::::NA MY BLACK BABES DEY TRIP ME PASS:::::::THEIR CURVES NA DIE:::::::::
Yes, white no send. Dem no dey pretend at all. If dey dnt lyk somtin, dey tel u to ur face n react. No takin of nonsense. Na im make if u cheat on dem, dey wil blow ur brains off wit AK 47. I lyk dat.

Posted: at 10-05-2013 05:44 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- OwesomeGod at 10-05-2013 07:24 PM (11 years ago)
(m)
Ara ogbugba..
Posted: at 10-05-2013 07:24 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- torrejon_men at 10-05-2013 08:11 PM (11 years ago)
(m)
I NO SAEE THE VIDEO
Posted: at 10-05-2013 08:11 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nzewyte at 10-05-2013 09:08 PM (11 years ago)
(m)
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 10-05-2013 09:08 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nzewyte at 10-05-2013 09:12 PM (11 years ago)
(m)
Attention seeking n roforofoism dey worry nametalkam.......lolzzz obayagbon

Posted: at 10-05-2013 09:12 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Senegal at 10-05-2013 09:53 PM (11 years ago)
(m)
ok
Posted: at 10-05-2013 09:53 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- munich100 at 10-05-2013 10:10 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: dickman2 on 10-05-2013 04:13 PM
munich me I don tire for oyibo girls oooh....their wahala too much ..nothing man pikin no go see from this thing we call oyibo girls..na who no go ..no know....e no easy oooh..
IS JUST A MATTER OF TIME MY G:::::NA SCHOOL WE DEY::::::::MANY PASS THROUGH THE SAME SICKNESS ALREADY:::::::DEM SEY:::PATIENCE DOG EAT THE SMALLESS BONE DIS TIME:::::::::: Shocked Shocked Shocked
Posted: at 10-05-2013 10:10 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- munich100 at 10-05-2013 10:18 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Sophyrocks on 10-05-2013 05:43 PM
Yes, white no send. Dem no dey pretend at all. If dey dnt lyk somtin, dey tel u to ur face n react. No takin of nonsense. Na im make if u cheat on dem, dey wil blow ur brains off wit AK 47. I lyk dat.
AK 47KWA::::::MBANU:::::::::::BACK TO SENDER:::::::::::::::::HOW CAN A 14YERS OLD BOY OF MY AGE GODE CHEAT:::IS IT NOT TOO EARLY?  NO CURRUPT ME OOH:::ABEGI:::: Roll Eyes
Posted: at 10-05-2013 10:18 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Solidstonez at 18-05-2013 10:34 PM (11 years ago)
(f)
hmmmmm

Posted: at 18-05-2013 10:34 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Solidstonez at 18-05-2013 10:34 PM (11 years ago)
(f)
 Wink Wink Wink Wink Wink

Posted: at 18-05-2013 10:34 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- PoliticxGuru at 19-08-2015 06:01 PM (9 years ago)
(m)
Serious
Posted: at 19-08-2015 06:01 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Ritabrenice at 19-08-2015 07:25 PM (9 years ago)
(f)
Eyaaaa
Posted: at 19-08-2015 07:25 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4]

Featured Discussions