dinho4lyf at 27-05-2009 05:46 PM (15 years ago) (m) WHAAAAAAAAAAAT!!!!!!!!!! Posted: at 27-05-2009 05:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
make una stop to dey yab her abeg kris n emmy which ones na
 yab you? emmy shey you yab favourtee ni? abi quinzee you dey broadcast all dis lies for you. na introduction me and emmy dey introduce to favourtee. we dey ask am her name.. abi emmy, shey no you first ask favourtee whether her name na streetwalker? she say no, why can my name be dat... na him me cum ask am again whether her name na jorneywalker and she never answer me... so where you see the yab you inside dis matter... you no serious..my name na pretty , favourtee, honeylove..ehehe! only you? pretty, favourtee, honeylove... okay wetin be your yoruba name? Posted: at 28-05-2009 04:54 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
segxi at 28-05-2009 05:42 PM (15 years ago) (m) her name na shukura Posted: at 28-05-2009 05:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xclamation at 28-05-2009 06:22 PM (15 years ago) (f) hmmmmmmmmmmm tat a joke was haring here but i guess not ........ Posted: at 28-05-2009 06:22 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
her name na shukura
 OMG.... shukura... nice one... Posted: at 28-05-2009 06:30 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
favourtee at 28-05-2009 06:43 PM (15 years ago) (f) her name na shukura
helloo! wetin u cul am..please retrieve that name back to ya pocket..lol Posted: at 28-05-2009 06:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 28-05-2009 06:44 PM (15 years ago) (f) her name na shukura
 OMG.... shukura... nice one... am sure..u don take holy water Posted: at 28-05-2009 06:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 28-05-2009 06:51 PM (15 years ago) (f) [/quote] only you? pretty, favourtee, honeylove... okay wetin be your yoruba name?  [/quote] My Yoruba name is Tayme. Posted: at 28-05-2009 06:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 29-05-2009 12:33 AM (15 years ago) (f) hmmm....dem don yab ma baby finish sha nawa ooo Posted: at 29-05-2009 12:33 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
ironlady at 29-05-2009 12:34 AM (15 years ago) (f) kristi ..hahhahaha,omg! @ewww,am talking alreadyy
@favyy she wants to be noticed and now everyone can see her ironlady wanna be
easy iron, think you taking this whole thing to the extreme... plz  hmmm..okayy oo i shirt up Posted: at 29-05-2009 12:34 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
favourtee at 29-05-2009 12:35 PM (15 years ago) (f) hmmm....dem don yab ma baby finish sha nawa ooo
shey na yab? okay bac to sender Posted: at 29-05-2009 12:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
KleverC at 30-05-2009 12:38 AM (15 years ago) (m) yeye couple
A good exercise for the heart is to bend down and help another up Posted: at 30-05-2009 12:38 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 30-05-2009 01:40 AM (15 years ago) (f) hehe..yes na favvy baby Posted: at 30-05-2009 01:40 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Is this a joke? pple...
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 30-05-2009 07:15 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
only you? pretty, favourtee, honeylove... okay wetin be your yoruba name?  [/quote] My Yoruba name is Tayme. [/quote] which kind yoruba name be tayme? wetin dat one cum mean.... Posted: at 1-06-2009 01:50 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
emmymth at 1-06-2009 02:48 PM (15 years ago) (m) she go tay be dat nah
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 1-06-2009 02:48 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 1-06-2009 03:46 PM (15 years ago) (m) hi kristiphie Posted: at 1-06-2009 03:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
quinzee4me at 1-06-2009 04:42 PM (15 years ago) (f) krist it mean my own abi no b lagos boy u be? Posted: at 1-06-2009 04:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 1-06-2009 08:55 PM (15 years ago) (f)
only you? pretty, favourtee, honeylove... okay wetin be your yoruba name?  My Yoruba name is Tayme. [/quote] which kind yoruba name be tayme? wetin dat one cum mean.... [/quote] it means temi Posted: at 1-06-2009 08:55 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
only you? pretty, favourtee, honeylove... okay wetin be your yoruba name?  My Yoruba name is Tayme. which kind yoruba name be tayme? wetin dat one cum mean.... [/quote] it means temi [/quote] na him she cum funkynising like this.... favourtee, na temi you dey call tayme.... i pity you... common your name you no fit pronounce... if na mouth, you go get pass every person. Posted: at 2-06-2009 11:03 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |