Una dey get light?

Date: 26-05-2009 11:03 am (14 years ago) | Author: bRAINboSS
- at 26-05-2009 11:03 AM (14 years ago)
(m)
tell me how Nepa or POWER HOLDERS they operate for your side.
One of my friend say them dey flash them light only,on public holidays

Posted: at 26-05-2009 11:03 AM (14 years ago) | Newbie
- walerian at 26-05-2009 11:10 AM (14 years ago)
(m)
for where u wan see light? if u nor fit produce light urself in this country then u are a gonner o
Posted: at 26-05-2009 11:10 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Savelife4real at 26-05-2009 12:20 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: brainboss on 26-05-2009 11:03 AM
tell me how Nepa or POWER HOLDERS they operate for your side.
One of my friend say them dey flash them light only,on public holidays

Brainboss, i like ya question. Na d best question wey all naija pals sopos ansa bkus som of us near thos in position 2 give us light. My guy d only light wen i de c, na sun light. U pure. Cheers man!

Posted: at 26-05-2009 12:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- happy75 at 26-05-2009 04:14 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: brainboss on 26-05-2009 11:03 AM
tell me how Nepa or POWER HOLDERS they operate for your side.
One of my friend say them dey flash them light only,on public holidays
nigeria power nawaooooooooooooooo
Posted: at 26-05-2009 04:14 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- nollylove at 27-05-2009 03:05 AM (14 years ago)
(f)
...
Posted: at 27-05-2009 03:05 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Metrix360 at 27-05-2009 02:53 PM (14 years ago)
(m)
Am sorry to say dis...dem know wetin dem dey do,i mean our politicians.dey know how 2 play there games.ok,if dem no create dis kind problems(light,road,etc)wetin u xpect dem to say for their manifesto?  only God go save us o.
Posted: at 27-05-2009 02:53 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Savelife4real at 28-05-2009 04:28 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Metrix360 on 27-05-2009 02:53 PM
Am sorry to say dis...dem know wetin dem dey do,i mean our politicians.dey know how 2 play there games.ok,if dem no create dis kind problems(light,road,etc)wetin u xpect dem to say for their manifesto?  only God go save us o.

Metrix, d question is simple and clear. UNA DEY GET LIGHT. Ansa it yes or no b4 u start theory.

Posted: at 28-05-2009 04:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rbest at 28-05-2009 07:10 PM (14 years ago)
(f)
na stale news be dis naaa
Posted: at 28-05-2009 07:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- biamblinks at 28-05-2009 09:21 PM (14 years ago)
(m)
I just the browse my system just off Nepa bring the light
Posted: at 28-05-2009 09:21 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Savelife4real at 29-05-2009 12:29 PM (14 years ago)
(m)
Biamblink, dos dat mean that una dey get light?

Posted: at 29-05-2009 12:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rbest at 29-05-2009 04:29 PM (14 years ago)
(f)
ask am
Posted: at 29-05-2009 04:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ngfineface at 31-08-2015 12:45 PM (8 years ago)
(f)
It has improved
Posted: at 31-08-2015 12:45 PM (8 years ago) | Hero
Reply