Who's your favourite naijapals member? (Page 6)

Date: 10-06-2009 11:08 am (14 years ago) | Author: William-Sear O. Odiomonafe - 0
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 10
- teeco at 1-07-2009 03:22 PM (14 years ago)
(m)
lol

Posted: at 1-07-2009 03:22 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- METRIX at 1-07-2009 04:54 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: enjoyment on  1-07-2009 02:28 PM
DP u don show?how u dey?
Metrix nofin do us dem wan fall our hand nofin nobody fit
so dat dem go bar me,
enjoyment no get d owner

i dey feel u...dem no get mouth.if dem bar u...jump d bar n jolly dey go.

ur level 2pure,kp rolling. Wink

Posted: at 1-07-2009 04:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rbest at 1-07-2009 05:41 PM (14 years ago)
(f)
passing
Posted: at 1-07-2009 05:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 1-07-2009 05:46 PM (14 years ago)
(m)
i just dey fill all my hommies 4 dis house una wan burst my head ooo
METRIX u don plait dada 4 my head, u wan make i die,
igo continue to dey jolly dey go
rbest i use God beg u no just waka pass nxt or.......

Posted: at 1-07-2009 05:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- METRIX at 1-07-2009 05:49 PM (14 years ago)
(m)
na worry carry d dada dey go..e fit u...........lol

Posted: at 1-07-2009 05:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 1-07-2009 06:29 PM (14 years ago)
(m)
o boy u no go kill me 4 dis naijapals oooo, b4 i come yarn pwa..... dem com bar me

Posted: at 1-07-2009 06:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- METRIX at 2-07-2009 02:20 AM (14 years ago)
(m)
kp yarning,ur yarns dey make sense.


"e no eazy2do efizy"

[attachment deleted by admin]

Posted: at 2-07-2009 02:20 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- myragonza at 2-07-2009 02:45 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: anonymous2 on 12-06-2009 04:32 PM
they are not much........let me start by mentioning ..........DAMI1,PRETTY INSTINCT,KENEE,MAZI,SAMYROCK,YOMIGHTGOLD AND MYRA


thanks babe....u are one of my fav too... Kiss

Posted: at 2-07-2009 02:45 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- enjoyment at 2-07-2009 07:12 AM (14 years ago)
(m)
Efizy? if d fin easy every 4 dey do am now....
METRIX u too much fire down....

Posted: at 2-07-2009 07:12 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 2-07-2009 08:16 AM (14 years ago)
(m)
lol

Posted: at 2-07-2009 08:16 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- METRIX at 2-07-2009 09:09 AM (14 years ago)
(m)
LOL

Posted: at 2-07-2009 09:09 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- temi07 at 2-07-2009 11:03 AM (14 years ago)
(f)
passing
Posted: at 2-07-2009 11:03 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 3-07-2009 12:45 PM (14 years ago)
(m)
passing

Posted: at 3-07-2009 12:45 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- METRIX at 3-07-2009 05:37 PM (14 years ago)
(m)
teeco,hw u dey 2day?

Posted: at 3-07-2009 05:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 3-07-2009 05:39 PM (14 years ago)
(m)
na work dey fire me

Posted: at 3-07-2009 05:39 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- enjoyment at 3-07-2009 05:57 PM (14 years ago)
(m)
hahahaha am back again,
bro how una dey?

Posted: at 3-07-2009 05:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- stealth_biatch at 4-07-2009 07:16 AM (14 years ago)
(f)
adding temi07 to the list ... and passing

Posted: at 4-07-2009 07:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 4-07-2009 10:37 AM (14 years ago)
(m)
ALL MY FAVOURITEEEEEEEE AM BACK
 GOOD MORNING....

Posted: at 4-07-2009 10:37 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 4-07-2009 10:42 AM (14 years ago)
(m)
Morning

Posted: at 4-07-2009 10:42 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- enjoyment at 4-07-2009 10:45 AM (14 years ago)
(m)
Hw far bro?

Posted: at 4-07-2009 10:45 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 10