Posted: at | |
2.0.
| |||||
Quote from: zeigbo on 13-08-2013 08:07 PM make u dey watch her back me i dey watch front who call u 4 d watchin job?......I dey watch all over her.., so I no nid ur help Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: Toks-E on 13-08-2013 08:30 PM She be badography? no..she be watchography Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
*singing* Reply
| |||||
Quote from: jossy4reall on 13-08-2013 07:22 PM e be like u get mouth ooo....make I just dey watch u 1st i dey follow ur foot step
| |||||
Quote from: Toks-E on 13-08-2013 08:18 PM Una wan rape am? hehehe, wetin u mean now? Shuoo
| |||||
Quote from: zeigbo on 13-08-2013 06:17 PM dont mind him he is a kilamiti boy u talk beta 4 here, but leta u fall my hand say u dey watch me.. u b watchman? ![]()
| |||||
Quote from: jossy4reall on 14-08-2013 07:21 AM who call u 4 d watchin job?......I dey watch all over her.., so I no nid ur help u dey fear? u no need am abeg
| |||||
Quote from: rakelly on 14-08-2013 10:35 AM *singing* pls give us an idea which song, make we no dey dance akpala to blues
| |||||
Quote from: Toks-E on 13-08-2013 08:30 PM She be badography? pls give itumo
| |||||
Quote from: alabi22 on 14-08-2013 11:06 AM u talk beta 4 here, but leta u fall my hand say u dey watch me.. u b watchman? no dem say make i dey watch frm ur waist down make jossy dey watch up but i no trust dat guy ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: zeigbo on 14-08-2013 11:19 AM no dem say make i dey watch frm ur waist down make jossy dey watch up but i no trust dat guy i no like ds kain statement abeg ![]()
| |||||
na u sabi ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: alabi22 on 14-08-2013 11:07 AM u dey fear? u no need am abeg no underrate dat guy ooo...he can do undo Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: alabi22 on 14-08-2013 11:02 AM i dey follow ur foot step datz a gud trail 4 u Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: zeigbo on 14-08-2013 11:19 AM no dem say make i dey watch frm ur waist down make jossy dey watch up but i no trust dat guy ![]() no try dis kinda statement again., or Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
or itu ba ya ime nkpuke Reply![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
![]() 2.0.
| |||||
Quote from: zeigbo on 15-08-2013 12:34 AM or itu ba ya ime nkpuke ![]() lol..,hw u take kon?? Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
hmmmm Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot