Conversation between a hungry Rat and House Owner Rat:.... (with tiny voice) hello. Man:.... hello, who am i speaking wit? Rat:.... na Mr Steve be dis abi? Man:.... yes u are speaking wit Mr Steve..., who is dis pls? Rat:.... so u no recognize my voice abi?....Na me ur room mate. Man:.... u say what?. Rat:.... ur room mate Rat..., I dey ur room now.. Man:.... i beg ur pardon? Rat:.... which yeye beg u dey beg... i never chop since yesterday wey u waka comot... I check that place wey u dey put food.., i no si anything... I check d kitchen nothing. I even check ur fridge no single food there. E be like say u wan kill me wit hunger abi..No problem.., i just say make i let u know say that ur certificate 4 inside your wardrobe wey dem write LAGOS STATE UNIVERSITY.....i don eat d "LA" comot. e remain "GOS" STATE UNIVERSITY...,Let me see which work u go take "GOS" state university find..,yeye man
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 7-08-2013 04:34 AM (11 years ago) | Hero
na ur twin partner be dat., cuz u sef na ib4.......by the way u be man abi na woman? ...wia do u belong??
h na hear, una p na post. i no see any post but i hear am so i say hb4, abi u no go school ne? besides, u no see f say na female i be / abi u be hermaphrodite? yeye
Posted: at 12-08-2013 11:09 AM (11 years ago) | Gistmaniac