simele at 16-03-2011 11:02 AM (14 years ago) (m) MBASU MEANS BABE Posted: at 16-03-2011 11:02 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
uzjosh at 16-03-2011 12:28 PM (14 years ago) (m) e dom red o>>> meaning>>>> their is problem o Posted: at 16-03-2011 12:28 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Adikpe at 16-03-2011 01:55 PM (14 years ago) (m) ground no level = meaning things are not okay. Posted: at 16-03-2011 01:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pops(i/y) = father mums(i/y) = mother Kele = girl Bobo = guy Egedeman = cultist Lemme = food Wacco = mad Gbege / beef = trouble U 2 dey para = u talk 2 much Which level = wots up I bam = am fine more 2 cum....infact diz na made in naija, so xprs masef anywherd wey dey! Posted: at 16-03-2011 02:00 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Pops(i/y) = father mums(i/y) = mother Kele = girl Bobo = guy Egedeman = cultist Lemme = food Wacco = mad Gbege / beef = trouble U 2 dey para = u talk 2 much Which level = wots up I bam = am fine more 2 cum....infact diz na made in naija, so xprs masef anywherd wey dey! Posted: at 16-03-2011 02:03 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Pops(i/y) = father mums(i/y) = mother Kele = girl Bobo = guy Egedeman = cultist Lemme = food Wacco = mad Gbege / beef = trouble U 2 dey para = u talk 2 much Which level = wots up I bam = am fine more 2 cum....infact diz na made in naija, so xprs masef anywherd wey dey! Posted: at 16-03-2011 02:04 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
gbam = that is it koko = the truth fall my hand = u slack degwa = fup i de navigate = i de go no long tin/no yawa/ ega no de / no lele / notin mega / no kwams/ i tith = mo problem e don pkai/kik bocket = e die be that lem / mark up = eat pkanch / gbogbo / alefor / ask fela sha bus stop / ghetto / = joint mak we relate na / robb mind = na to reason 2gda be that shine your shoe = run Posted: at 16-03-2011 03:20 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ab4ril at 16-03-2011 03:42 PM (14 years ago) (m) ÖTU ÖCHA = NICE ONE Posted: at 16-03-2011 03:42 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
sophiebaby at 16-03-2011 04:45 PM (14 years ago) (f) BOLINGO- Fcuk
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 16-03-2011 04:45 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
estilizo at 16-03-2011 04:55 PM (14 years ago) (f) WARRI LANGUA Bust my skeroo===>Blow my mind Baff up =====> Dressing up nicely Shenkiz/cury=======> Chics Shedas /peper/kishi======> Dogh, mulla, money Peper rested =======>Having lots of cash Sort ========> Bribe Olokpa======> cops/police Skilashi ======> knows how to play football very well Jand =========>Overseas Aproko ========> gossiper Yan (wetin i dey yan) ==========> Talk/flow/gist (wat am i saying) Kpakpa =========>Dope, marijuana Gbedu =========> Music Lekpa ==========> Thin (usu used for smbody) Crash===========>Sleep Lakpalakpa========>Many Rash On ur head I no send u! =======> Dont care wat u say or think Ehen? ======= So? Bash ======> Party Odeshi ======> Charm Jones ======> Slack Mumu ======> Fool Just dey lad/show ===> Just coming Ehen?=======> so? Job ======> 419 Shak up/shyo =====> drink alcohol Fash(i/y) ========> Forget Jack========> Read blow-blow ======>Balloon U dey Kolo=======>You are Crazy Yanga/effizy======> Show off E dey waka come small small =====> He's walking dwn slowly Fabu/jege =====>Lie Hot stepper =====> Know how to dance All join/everyfin folo =====>All included Shit 4 church ======> Messing up Backside/yansh====> Buttucks Kak =======> Sit Floss=======> Living large Yawa don gas o =====> There is trouble Kawa =======>Run/move Agbero=======> Tog Demor =====>Act up Ojoro=======> Trick Gbege======> Trouble I hold my side =====> i got my back Kpro ====> Relax Jeje =====> Easy Lajest=====> Living I just dey land =====> I'm just coming D shenkiz dem jst dey matrix=====> The ladies are just tripping
Pipo too dey talk fo-nne 4 my ears abegi, Warri no fi carry last my langua na pigin and me i no send! and me i get to bounce so hommie shock nuckle!!
hnmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm
THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST. Posted: at 16-03-2011 04:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
moniconyez at 16-03-2011 05:43 PM (14 years ago) (m) @POSTER . POSTER NA YOU GO RUN FOR THIS POST OOO BECAUSE I HEAR SAY WARRI NO DEY CARRY LAST AND NOW AM SEEN IT. YOU GO SEE SLANG HERE RUN EVEN FORGET YOUR SLIPPERS WHEN RUNNING LOL. WARRI/NAIJA DELTA UNA TOO MUCH, CHOP NOCKLE  ;DLOL Posted: at 16-03-2011 05:43 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kinkino at 16-03-2011 05:44 PM (14 years ago) (f) BOLINGO- Fcuk
NO PONJA.....NO phyuk Posted: at 16-03-2011 05:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kinkino at 16-03-2011 05:45 PM (14 years ago) (f) CHOPPING OF GBOLAA....SUKIN OF P***s Posted: at 16-03-2011 05:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
interpo77 at 16-03-2011 05:56 PM (14 years ago) (m) 411-asking for family, akanchawa-money has come koti-police omoge-babe Posted: at 16-03-2011 05:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
moniconyez at 16-03-2011 06:04 PM (14 years ago) (m) CHOPPING OF GBOLAA....SUKIN OF P***s
Kikikiki Kinkino Good Morning oooo lol Posted: at 16-03-2011 06:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
estilizo at 16-03-2011 06:25 PM (14 years ago) (f) ok,still reading ooooo,more.............
THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST. Posted: at 16-03-2011 06:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Omilim at 16-03-2011 06:46 PM (14 years ago) (f) thanx D_man Posted: at 16-03-2011 06:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
2slimshady at 16-03-2011 07:36 PM (14 years ago) (f) oshelenge----- cute babe Posted: at 16-03-2011 07:36 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kinkino at 16-03-2011 07:54 PM (14 years ago) (f) CHOPPING OF GBOLAA....SUKIN OF P***s
Kikikiki Kinkino Good Morning oooo lolonyeze...udo diri gi ooo Posted: at 16-03-2011 07:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenolis at 16-03-2011 08:43 PM (14 years ago) (m) wetin una dey talk self? yawa and dance huh! Posted: at 16-03-2011 08:43 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |