Spelling Wahala (Page 9)

Date: 07-08-2013 5:01 pm (11 years ago) | Author: Bismark Tawiah
1 ... 6 7 8 [9] 10 11
- ExpertTbright at 1-10-2013 07:54 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: francischi on 30-09-2013 08:12 PM
you come join dem
u smoke?

Posted: at 1-10-2013 07:54 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 1-10-2013 08:29 AM (11 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 1-10-2013 08:29 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- jossy4reall at 1-10-2013 09:44 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on  1-10-2013 07:54 AM
u smoke?

for wia?...he no fit try am,,na dat one wey u smoke dey disturb him

Posted: at 1-10-2013 09:44 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 1-10-2013 12:14 PM (11 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 1-10-2013 12:14 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 1-10-2013 01:16 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on  1-10-2013 07:54 AM
u smoke?
i dey mad?

Posted: at 1-10-2013 01:16 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 1-10-2013 01:16 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  1-10-2013 09:44 AM
for wia?...he no fit try am,,na dat one wey u smoke dey disturb him
see who de talk

Posted: at 1-10-2013 01:16 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 2-10-2013 12:18 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: francischi on  1-10-2013 01:16 PM
see who de talk

but na true I talk naa...he don corrupt already and even get seat for hellfire...so he dey look for person wey go be him neighbor for dia.....so he wan use smoking buy u seat for there....but I no go let day happen

Posted: at 2-10-2013 12:18 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 2-10-2013 12:49 AM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 2-10-2013 12:49 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- Toks-E at 2-10-2013 07:29 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 30-09-2013 07:58 PM
Yeye ppl  Angry >>>>>>>>>
                                       V
                                       V
<<<<<<<<<<<<<<<<<<

Lol

Posted: at 2-10-2013 07:29 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 2-10-2013 07:52 AM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 2-10-2013 07:52 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- Toks-E at 2-10-2013 07:55 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  1-10-2013 09:44 AM
for wia?...he no fit try am,,na dat one wey u smoke dey disturb him

Lol

Posted: at 2-10-2013 07:55 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 2-10-2013 11:06 AM (11 years ago)
(f)
time don de reach wen i go slap person here Sad
Posted: at 2-10-2013 11:06 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 2-10-2013 11:40 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  2-10-2013 12:18 AM
but na true I talk naa...he don corrupt already and even get seat for hellfire...so he dey look for person wey go be him neighbor for dia.....so he wan use smoking buy u seat for there....but I no go let day happen
na em u never open chruch since>

Posted: at 2-10-2013 11:40 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 2-10-2013 12:00 PM (11 years ago)
(f)
slap just dey pass
Posted: at 2-10-2013 12:00 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 2-10-2013 12:33 PM (11 years ago)
(m)
were em dey ?

Posted: at 2-10-2013 12:33 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 2-10-2013 01:52 PM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes
Posted: at 2-10-2013 01:52 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 2-10-2013 02:22 PM (11 years ago)
(m)
okomma

Posted: at 2-10-2013 02:22 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 2-10-2013 05:11 PM (11 years ago)
(f)
 Undecided
Posted: at 2-10-2013 05:11 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 2-10-2013 05:48 PM (11 years ago)
(m)
ajanni

Posted: at 2-10-2013 05:48 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 2-10-2013 06:04 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: francischi on  2-10-2013 11:40 AM
na em u never open chruch since>

I dey plan for dat.....bring money make we do incorporated

Posted: at 2-10-2013 06:04 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 ... 6 7 8 [9] 10 11

Featured Discussions