ajanni at 2-10-2013 06:37 PM (11 years ago) (m) ajanni
wetin do you? Posted: at 2-10-2013 06:37 PM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
francischi at 2-10-2013 07:07 PM (11 years ago) (m) I dey plan for dat.....bring money make we do incorporated
me give you money.. na play u dey
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 2-10-2013 07:07 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 2-10-2013 07:07 PM (11 years ago) (m) wetin do you?
kirikiri de hungry u baa?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 2-10-2013 07:07 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 2-10-2013 07:20 PM (11 years ago) (m) you deserved a permanent room there na as a reguler visitor Posted: at 2-10-2013 07:20 PM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
me give you money.. na play u dey
na the biz wey u suggest na im I say make we execute......no be me u dey give money,,na ur own contribution for the biz
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 2-10-2013 07:34 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 2-10-2013 08:22 PM (11 years ago) (m) you deserved a permanent room there na as a reguler visitor
yes to de feed you make u no die
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 2-10-2013 08:22 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 2-10-2013 08:22 PM (11 years ago) (m) na the biz wey u suggest na im I say make we execute......no be me u dey give money,,na ur own contribution for the biz
note: not we but u. i suggested that for you since u have nothing doing
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 2-10-2013 08:22 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
note: not we but u. i suggested that for you since u have nothing doing
see town cryer dey suggest biz for person....no worry,, if I open am,,I go make u church warder
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 3-10-2013 06:24 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Jobless unjobi fellows
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 3-10-2013 07:09 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 3-10-2013 07:50 AM (11 years ago) (m) yes to de feed you make u no die
start to dey feed your fanilies there first, make dem no die Posted: at 3-10-2013 07:50 AM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Toks-E at 3-10-2013 08:29 AM (11 years ago) (m) Make una chop ooo
2.0. Posted: at 3-10-2013 08:29 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
francischi at 3-10-2013 10:55 AM (11 years ago) (m) see town cryer dey suggest biz for person....no worry,, if I open am,,I go make u church warder
i fit handle the financial aspect of it
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 3-10-2013 10:55 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 3-10-2013 10:56 AM (11 years ago) (m) start to dey feed your fanilies there first, make dem no die
na only u i knw for there ooo, due to ur yeye life, ur family members forget u there,
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 3-10-2013 10:56 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
i fit handle the financial aspect of it
church warder dey follow for money matter,,abi u wan rob the church??
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 3-10-2013 01:17 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 3-10-2013 01:31 PM (11 years ago) (f) hehehehehe. he wan enter d finance dept by force Posted: at 3-10-2013 01:31 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no mind am....he be petty thief and now he wan use church money upgrade his thief work
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 3-10-2013 01:36 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 3-10-2013 04:09 PM (11 years ago) (f) Posted: at 3-10-2013 04:09 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 3-10-2013 06:18 PM (11 years ago) (m) church warder dey follow for money matter,,abi u wan rob the church??
na co owner we be oo
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 3-10-2013 06:18 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 3-10-2013 06:19 PM (11 years ago) (m) hehehehehe. he wan enter d finance dept by force
why u de talk like this naa? u suppose undersstand how e de go naa
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 3-10-2013 06:19 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
na co owner we be oo
sorry I no go employ u again...u be thief,,make u no come take over the church
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 3-10-2013 07:10 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |