Mariabell at 23-06-2009 06:09 PM (14 years ago) (f) @ Poster, Thanks!
Nice to have a decent topic to discuss! Posted: at 23-06-2009 06:09 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
luvvy at 23-06-2009 06:10 PM (14 years ago) (m) passing
since last wey u don dey pass na here u still dey help me ask her oooooo... my friend no dey form innocent for me here ooo no be u she dey look for? heheheeeeeeeee Posted: at 23-06-2009 06:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
diplomatik at 23-06-2009 06:28 PM (14 years ago) (f) share koko......hmmmm..na wa ooo.....my husband no go gree..me sef i no gree...make u kill me..na the only way...
atleast i will not miss my wife also, and u wont miss u husby also... we can both share what is mearnt for somebody else and live a happy home in the grave. lol hmmm.....my husband will miss me die.....so i no go leave him for now.... ma wife go miss me too.............so i wont try to leave her now... Diplomak we can also start from now, so that it will be very easy to relate in the grave abeg..tell me wetin u wan start....b4 i conclude and run off... hahahaahah, no bi the koko.. koko again......who tell u say i want another koko.....infact lemme go b4 he sees me here...u go put me for trouble ooo.. are u sure sey u no want koko? i'm sure jor.... i think koko is gud for ur body babe I also think so..... keep quiet ..the 2 of u...
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 23-06-2009 06:28 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
share koko......hmmmm..na wa ooo.....my husband no go gree..me sef i no gree...make u kill me..na the only way...
atleast i will not miss my wife also, and u wont miss u husby also... we can both share what is mearnt for somebody else and live a happy home in the grave. lol hmmm.....my husband will miss me die.....so i no go leave him for now.... ma wife go miss me too.............so i wont try to leave her now... Diplomak we can also start from now, so that it will be very easy to relate in the grave abeg..tell me wetin u wan start....b4 i conclude and run off... hahahaahah, no bi the koko.. koko again......who tell u say i want another koko.....infact lemme go b4 he sees me here...u go put me for trouble ooo.. are u sure sey u no want koko? i'm sure jor.... i think koko is gud for ur body babe I also think so..... keep quiet ..the 2 of u... what if we keep to the talk Posted: at 23-06-2009 06:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
luvvy at 23-06-2009 06:34 PM (14 years ago) (m) share koko......hmmmm..na wa ooo.....my husband no go gree..me sef i no gree...make u kill me..na the only way...
atleast i will not miss my wife also, and u wont miss u husby also... we can both share what is mearnt for somebody else and live a happy home in the grave. lol hmmm.....my husband will miss me die.....so i no go leave him for now.... ma wife go miss me too.............so i wont try to leave her now... Diplomak we can also start from now, so that it will be very easy to relate in the grave abeg..tell me wetin u wan start....b4 i conclude and run off... hahahaahah, no bi the koko.. koko again......who tell u say i want another koko.....infact lemme go b4 he sees me here...u go put me for trouble ooo.. are u sure sey u no want koko? i'm sure jor.... i think koko is gud for ur body babe I also think so..... keep quiet ..the 2 of u... yes yomi keep shut sorry jareee my dear diplo Posted: at 23-06-2009 06:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
diplomatik at 23-06-2009 06:34 PM (14 years ago) (f) any1 ooo..
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 23-06-2009 06:34 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
luvvy at 23-06-2009 06:41 PM (14 years ago) (m) any1 ooo..
Posted: at 23-06-2009 06:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ramadan24 at 23-06-2009 09:34 PM (14 years ago) (m) any1 ooo..
Some1... Posted: at 23-06-2009 09:34 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Mariabell at 23-06-2009 10:27 PM (14 years ago) (f) Reply |
Reply |
myragonza at 24-06-2009 08:37 AM (14 years ago) (f) Come On Guys!!!!!!!
Have U got nothing to say on this? did u look thru the pages...?
Posted: at 24-06-2009 08:37 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
she has contributed alot of message to this topic in the last page but i can't understand why she has such question again Posted: at 24-06-2009 08:44 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mystangel at 24-06-2009 09:08 AM (14 years ago) (f) hahahahhahahahhahahahhaha dr thomas knows dat maggi is not an evil doer shebi maggi
being mysterious is part of me--CALL ME CRAZY--am still wat i am Posted: at 24-06-2009 09:08 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
myragonza at 24-06-2009 09:12 AM (14 years ago) (f) mumustangel...i know u are a kolo doer
Posted: at 24-06-2009 09:12 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mystangel at 24-06-2009 09:17 AM (14 years ago) (f) hehehhehe magi magi shouuuuu wat is kolo is a new sample of pure water
being mysterious is part of me--CALL ME CRAZY--am still wat i am Posted: at 24-06-2009 09:17 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
myragonza at 24-06-2009 09:19 AM (14 years ago) (f) kolo is being what u are now...unless u don't know urself no more
Posted: at 24-06-2009 09:19 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kolo is being what u are now...unless u don't know urself no more
hahahaah............is kolo a new pure water...... Noooo..........is a new dishes..............hahahahaahahah Posted: at 24-06-2009 09:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
myragonza at 24-06-2009 09:24 AM (14 years ago) (f) right....ur wife's new dishes....her mess and her brains spilled over the barbecue pit
Posted: at 24-06-2009 09:24 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
na wa for men ooo even if you say women the evil doer,what about men anyway,you men cant do without us you men are worst Posted: at 24-06-2009 09:27 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
right....ur wife's new dishes....her mess and her brains spilled over the barbecue pit
haha ha hahahha...............i can't stp laughing Posted: at 24-06-2009 09:28 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |