NAIJAPAL JOKE 4RUM GIRLS MISSING - A must Read 4 all member ( oldies nd newbie )

Date: 11-08-2013 12:00 pm (11 years ago) | Author: fesanbi
[1] 2 3 4 ... 6
- at 11-08-2013 12:00 PM (11 years ago)
(m)
where all our joke 4rum girls dey self,,,,,,
 make e no b say dey don follow ramadan go o, cause i don dey miss everybody . Seriously, Guyz too plenty 4 dis 4rum. We go do some mearsurement 4 hia nw.
            ASSIGNMENT 4 ALL
Any newbie wey won join dis 4rum nw must be " Girls "

zeigbo nd co >> make una go oda 4rum go invite some girls come ( assignment 4 all )

we no want Girls scarcity again ,( no girls cmt 4 one month nw )

ban some newbie boyz wey dey post rubbish 4 dis site
      in case una find dis missing chicks >> # pls REport to d head of d ultimate search leader ( stephen or @sst Zeigbo )
    NAMES OF GIRLS MISSING
1) RIHaNna
2) Da cutest
3) fertymor
4) chummily
5) omomarty
    ask 4 oda names 4rom d search leader <<>> THKS 4 UR CONCERN  Cool


Posted: at 11-08-2013 12:00 PM (11 years ago) | Upcoming
- zeigbo at 11-08-2013 01:12 PM (11 years ago)
(m)
una don take una yeye pursue dem finish nah

Posted: at 11-08-2013 01:12 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- tkazzz at 11-08-2013 01:29 PM (11 years ago)
(m)
na ur thing pursue dem finish, make una go print invitation card o nd distribute am to all forums  Grin Girls only

Posted: at 11-08-2013 01:29 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 11-08-2013 03:48 PM (11 years ago)
(m)
I
 C

Posted: at 11-08-2013 03:48 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- tkazzz at 11-08-2013 03:54 PM (11 years ago)
(m)
wetin u c * yeye

Posted: at 11-08-2013 03:54 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 11-08-2013 04:39 PM (11 years ago)
(m)
I C dat ur yeye don upgrade to raise to power 2

Posted: at 11-08-2013 04:39 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 11-08-2013 06:13 PM (11 years ago)
(m)
*scream, aim and fire*

Posted: at 11-08-2013 06:13 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- tkazzz at 11-08-2013 07:16 PM (11 years ago)
(m)
4 u Huh?

Posted: at 11-08-2013 07:16 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 11-08-2013 09:38 PM (11 years ago)
(m)
more yeye pls

Posted: at 11-08-2013 09:38 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- tkazzz at 11-08-2013 11:30 PM (11 years ago)
(m)
yeyerist dey come

Posted: at 11-08-2013 11:30 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Toks-E at 12-08-2013 09:33 AM (11 years ago)
(m)
 Undecided

Posted: at 12-08-2013 09:33 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 12-08-2013 08:45 PM (11 years ago)
(m)
i c

Posted: at 12-08-2013 08:45 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 12-08-2013 08:52 PM (11 years ago)
(m)
yeye poster
all da names wey u mentıoned dey my custody  Angry
ıf ona won see dem kıp 100 100 naıra for hand  Undecided

Posted: at 12-08-2013 08:52 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- mary11 at 13-08-2013 01:08 PM (11 years ago)
(m)
All dis gals wey u mention don enter street go hustle,abi u neva hear say husband go soon scarce?
Nobody go wan marry jobless woman wen dat time reach

Posted: at 13-08-2013 01:08 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 13-08-2013 01:11 PM (11 years ago)
(m)
ohooo

Posted: at 13-08-2013 01:11 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 13-08-2013 09:49 PM (11 years ago)
(f)
Seriously?

Posted: at 13-08-2013 09:49 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 13-08-2013 11:50 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 13-08-2013 11:50 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- Toks-E at 14-08-2013 01:26 AM (11 years ago)
(m)
 Smiley

Posted: at 14-08-2013 01:26 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 14-08-2013 10:14 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on 13-08-2013 11:50 PM
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 14-08-2013 10:14 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- zeigbo at 15-08-2013 12:25 AM (11 years ago)
(m)
i jump n pass

Posted: at 15-08-2013 12:25 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2 3 4 ... 6

Featured Discussions