EXPERT STEV ND ALABI FUD IS READY (Page 2)

Date: 19-08-2013 4:18 pm (10 years ago) | Author: Saint-marie
1 [2] 3 4 5 ... 13
- jossy4reall at 19-08-2013 09:03 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: francischi on 19-08-2013 09:01 PM
  my mama no teach me dat one wen i small ooo

e dey show 4 ur body....but ur palee go teach u now wey u dey still grow

Posted: at 19-08-2013 09:03 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 19-08-2013 09:05 PM (10 years ago)
(m)
eyaaaa.. dem say i don grow finish hw we go do am now???

Posted: at 19-08-2013 09:05 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 19-08-2013 09:17 PM (10 years ago)
(m)
who dey tell u dat 1?

Posted: at 19-08-2013 09:17 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 20-08-2013 03:04 AM (10 years ago)
(m)
huh

Posted: at 20-08-2013 03:04 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 20-08-2013 10:34 AM (10 years ago)
(f)
Francischi, no mind all of them o. dem don see food now ,dem quick dey talk. dat chicken was meant for me alone shey? so, i dey beg all of una- jossy, zeigbo, stephen, rakelly, even expertbright (bcos u reject am at first), stay off dat chicken
Posted: at 20-08-2013 10:34 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 20-08-2013 01:36 PM (10 years ago)
(m)
ok

Posted: at 20-08-2013 01:36 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- francischi at 20-08-2013 02:43 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 20-08-2013 10:34 AM
Francischi, no mind all of them o. dem don see food now ,dem quick dey talk. dat chicken was meant for me alone shey? so, i dey beg all of una- jossy, zeigbo, stephen, rakelly, even expertbright (bcos u reject am at first), stay off dat chicken
no be bone u say u want Huh?

Posted: at 20-08-2013 02:43 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 20-08-2013 03:55 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: francischi on 20-08-2013 02:43 PM
no be bone u say u want Huh?
u smoke?
Posted: at 20-08-2013 03:55 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 20-08-2013 04:10 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 20-08-2013 03:55 PM
u smoke?
no na aboliki bam i take

Posted: at 20-08-2013 04:10 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 20-08-2013 09:09 PM (10 years ago)
(m)
hmm

Posted: at 20-08-2013 09:09 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 21-08-2013 04:00 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 19-08-2013 07:16 PM
Omo i swear i no kw  Roll Eyes

now wey u come knw nkor?
Posted: at 21-08-2013 04:00 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 21-08-2013 04:01 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 19-08-2013 08:04 PM
dat is very corretc

tank u jare better person
Posted: at 21-08-2013 04:01 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 21-08-2013 04:03 AM (10 years ago)
(f)
na wa oooooooooooooooooo people wey never see chicken nd garri b4 just de vex 4 joke forum
Posted: at 21-08-2013 04:03 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 21-08-2013 09:32 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: francischi on 20-08-2013 04:10 PM
no na aboliki bam i take
hehehe.. dat one don pass ganja o. ur eyes go red like fire
Posted: at 21-08-2013 09:32 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 21-08-2013 10:27 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on 21-08-2013 09:54 AM
E still remain?
d chicken abi d ganja?
Posted: at 21-08-2013 10:27 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 21-08-2013 01:15 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 21-08-2013 09:32 AM
hehehe.. dat one don pass ganja o. ur eyes go red like fire
...... why u cum de beg me now ? Huh?

Posted: at 21-08-2013 01:15 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 21-08-2013 01:17 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 21-08-2013 10:27 AM
d chicken abi d ganja?
na de aboliki bam em mean... stev. no worry, meet me for our usual joint for np mk i give u de remaining 

Posted: at 21-08-2013 01:17 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 21-08-2013 01:59 PM (10 years ago)
(f)
how i take beg u?
Posted: at 21-08-2013 01:59 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 21-08-2013 02:20 PM (10 years ago)
(m)
ask obasanjo

Posted: at 21-08-2013 02:20 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 21-08-2013 02:38 PM (10 years ago)
(m)
e go mk sense like mad

Posted: at 21-08-2013 02:38 PM (10 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 13