
WERE THEM DEY MK UNA CUM CHOP
Posted: at | |
![]() WERE THEM DEY MK UNA CUM CHOP You only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
come dem dey do u abı na u dey do dem? Replyhu tell u say ı dey chop dıs kında frud? ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
no be wetin u request Reply![]() You only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
dat chicken......abeg send it over. i dey wait o Reply
| |||||
Quote from: alabi22 on 19-08-2013 04:52 PM dat chicken......abeg send it over. i dey wait o u mean that syd wey dog bıte? ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
na de bone she mean ReplyYou only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
Quote from: francischi on 19-08-2013 05:01 PM na de bone she mean at all at all na ım badsend ram EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
na you de request abi na Alabi ReplyYou only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
waris dis ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
but d food nor b bad combination oooooooooooooooo. this poster yeye pass d chicken wey de for d picture Reply
| |||||
Omo i swear i no kw Reply![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: omomarty on 19-08-2013 06:49 PM but d food nor b bad combination oooooooooooooooo. this poster yeye pass d chicken wey de for d picture dat is very corretc Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
cos say dem no give you baa? ReplyYou only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
if i tear u slap u shut up ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
na jossy u de talk to or who Reply![]() You only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
Quote from: zeigbo on 19-08-2013 06:20 PM waris dis na oyibo food ooo You only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
![]() ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: francischi on 19-08-2013 08:41 PM na jossy u de talk to or who ![]() I C..,,u no get respect again Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: zeigbo on 19-08-2013 08:57 PM ![]() ![]() ![]() You only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
Quote from: jossy4reall on 19-08-2013 08:58 PM I C..,,u no get respect again my mama no teach me dat one wen i small ooo You only live once, but if you do it right, once is enough"
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest