U SELF THINK AM... (Page 30)

Date: 26-08-2013 1:59 pm (11 years ago) | Author: Iyabo Alabi
1 ... 27 28 29 [30] 31
- ajanni at 12-11-2013 02:22 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 12-11-2013 09:26 AM
Grin Grin Grin
that guy too dey fear
na bcos i carry one small dog pass na in make am fear
me hia say na dog bites him mama die so
you know the person wey madman kill him papa
if him see a mechanic him go pick race oooooo
Posted: at 12-11-2013 02:22 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- ExpertTbright at 13-11-2013 12:40 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 12-11-2013 07:52 AM
no fear. talk wetin dey ur mind. i no go dey beat u again
come make i ask u first  Roll Eyes
Na chest i dey see ni abi na Bosom  wey be like mountain for ur body?
Make i know where to begin for u

Posted: at 13-11-2013 12:40 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 13-11-2013 12:44 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 12-11-2013 09:26 AM
Grin Grin Grin
that guy too dey fear
na bcos i carry one small dog pass na in make am fear
na ajanni i see for ur hand o how e con be dog again this girl?
Wetin u do am?   Sad

Posted: at 13-11-2013 12:44 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 13-11-2013 07:51 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 13-11-2013 12:40 AM
come make i ask u first  Roll Eyes
Na chest i dey see ni abi na Bosom  wey be like mountain for ur body?
Make i know where to begin for u
yeye. get serious 4 once naaa.
Posted: at 13-11-2013 07:51 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 13-11-2013 01:31 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 13-11-2013 01:31 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- ExpertTbright at 13-11-2013 05:54 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 13-11-2013 07:51 AM
yeye. get serious 4 once naaa.
Shocked
Who serious pass me hia?

Posted: at 13-11-2013 05:54 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 13-11-2013 05:56 PM (11 years ago)
(f)
y u con dey talk rubbish naa
Posted: at 13-11-2013 05:56 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 13-11-2013 06:09 PM (11 years ago)
(m)
No dey lie against me hia o Roll Eyes
Where when How n Why i talk rubbish?
By the way wetin i talk?

Posted: at 13-11-2013 06:09 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 13-11-2013 06:16 PM (11 years ago)
(f)
na so ur mouth slippery reach? so tey u no dey rememba wetin u talk
Posted: at 13-11-2013 06:16 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 13-11-2013 06:36 PM (11 years ago)
(m)
Na so yeye pple dey do  Roll Eyes
E go hard dem to remember psn wetin he talk wey e no good

Posted: at 13-11-2013 06:36 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 13-11-2013 06:44 PM (11 years ago)
(f)
so who b d yeye pple?
Posted: at 13-11-2013 06:44 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 13-11-2013 09:03 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 13-11-2013 09:03 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- jossy4reall at 13-11-2013 10:12 PM (11 years ago)
(m)
 Huh? Huh?

Posted: at 13-11-2013 10:12 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 14-11-2013 07:56 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on 13-11-2013 09:03 PM
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 14-11-2013 07:56 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- ExpertTbright at 14-11-2013 08:58 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 13-11-2013 06:44 PM
so who b d yeye pple?
na ona dey up so  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 14-11-2013 08:58 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 14-11-2013 05:11 PM (11 years ago)
(f)
make i catch u Roll Eyes
u go vomit blood like b4
Posted: at 14-11-2013 05:11 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 14-11-2013 09:43 PM (11 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 14-11-2013 09:43 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- alabi22 at 15-11-2013 07:57 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 14-11-2013 08:58 AM
na ona dey up so  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
ok. una wey dey up koo?
Posted: at 15-11-2013 07:57 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 15-11-2013 08:49 AM (11 years ago)
(m)
 Cool Cool Cool Cool Cool Cool
Posted: at 15-11-2013 08:49 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- rakelly at 15-11-2013 10:12 AM (11 years ago)
(f)
go catch expert ajanni.
where is francischi?
Posted: at 15-11-2013 10:12 AM (11 years ago) | Hero
Reply
1 ... 27 28 29 [30] 31

Featured Discussions