Posted: at | |
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
l no know where she come waka go. Reply![]() Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
She dey go Bring Cane wey she go take flog us for intruding into her Topic wey she open for girls only ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: luvvy on 27-06-2009 05:34 PM Quote from: erikaakpan on 27-06-2009 05:29 PM i prefer a dark chocolate man!!!!! yummy!! wat is yummy now? u wan chop the man? yes! aint nothing like a fine chocolate man! its tempting Flirtation: Attention without intention.
| |||||
Quote from: Kennee on 27-06-2009 06:34 PM She dey go Bring Cane wey she go take flog us for intruding into her Topic wey she open for girls only Kai! dat kind thing still dey happen? Girl to flog me say wetin happen nah??? Abeg relax!! U still dey cut this ur lever upon all the moral wey l dey give you tey tey? Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
Hahahahahaha... Na yu know ooo... l dey hear dat Girl Story oooo ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: erikaakpan on 27-06-2009 06:38 PM Quote from: luvvy on 27-06-2009 05:34 PM Quote from: erikaakpan on 27-06-2009 05:29 PM i prefer a dark chocolate man!!!!! yummy!! wat is yummy now? u wan chop the man? yes! aint nothing like a fine chocolate man! its tempting Hmmmm ![]() ![]() ![]() Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
Quote from: Kennee on 27-06-2009 06:45 PM Hahahahahaha... Na yu know ooo... l dey hear dat Girl Story oooo See ur way nah? Na my own story naim you never hear? Fear! fear!! Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
i don enter.... u no fit kill me now... haba Reply
| |||||
Hahahahahaha ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: Kennee on 27-06-2009 06:57 PM Hahahahahaha baba k..dis ya pics i no feel a m oo e b like say u dey talk say ..ahh i mus fine for dis one.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: SAmyrocko on 27-06-2009 06:47 PM Quote from: erikaakpan on 27-06-2009 06:38 PM Quote from: luvvy on 27-06-2009 05:34 PM Quote from: erikaakpan on 27-06-2009 05:29 PM i prefer a dark chocolate man!!!!! yummy!! wat is yummy now? u wan chop the man? yes! aint nothing like a fine chocolate man! its tempting Hmmmm ![]() ![]() ![]() hmm?wats that for? its yumm... say it with me sammy lol. wat u make u mouth like that for?? Flirtation: Attention without intention.
| |||||
Quote from: pepigambit on 27-06-2009 07:05 PM Quote from: Kennee on 27-06-2009 06:57 PM Hahahahahaha baba k..dis ya pics i no feel a m oo e b like say u dey talk say ..ahh i mus fine for dis one.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: Kennee on 27-06-2009 07:15 PM Quote from: pepigambit on 27-06-2009 07:05 PM Quote from: Kennee on 27-06-2009 06:57 PM Hahahahahaha baba k..dis ya pics i no feel a m oo e b like say u dey talk say ..ahh i mus fine for dis one.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
poster....it depends on wat each person likes........i prefer dark guys ReplyDnt like me? Have a sit with the rest of the bitches waitin for me to give a 4k
| |||||
Quote from: anonymous2 on 27-06-2009 07:19 PM poster....it depends on wat each person likes........i prefer dark guys u mean u prefer me lol ![]() ![]() ![]()
| |||||
She dey trip for yu Reply![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
kenee na lie .......i no trip for am ReplyDnt like me? Have a sit with the rest of the bitches waitin for me to give a 4k
| |||||
Quote from: Kennee on 27-06-2009 07:24 PM She dey trip for yu she no go gree...but only me u knw say na true....so b4 she gree..i go make am red first ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
oya na....i dey wait ReplyDnt like me? Have a sit with the rest of the bitches waitin for me to give a 4k
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)