McBona at 30-07-2009 06:02 AM (15 years ago) (m) who wan kill baba?? Posted: at 30-07-2009 06:02 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 30-07-2009 07:11 AM (15 years ago) (m) who wan kill baba??
go kill am now
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 30-07-2009 07:11 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Gbravo at 30-07-2009 11:29 AM (15 years ago) (m) Passing Posted: at 30-07-2009 11:29 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 30-07-2009 04:51 PM (15 years ago) (m) I no dey ooo
Posted: at 30-07-2009 04:51 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 30-07-2009 06:44 PM (15 years ago) (m) I no dey ooo
u dey there na u launch am
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 30-07-2009 06:44 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 1-08-2009 05:36 AM (15 years ago) (m) omo, dem go beat you gan
Y DEM GO BEAT ME? OH OH SORRY, U BE PORTIPHAR WEY PUT JOSEPH FOR JAIL BCOS OF HIM WIFE..........WELL YOUR CASE IS SIMIAR TO THAT OF BABA
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 1-08-2009 05:36 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
teeco at 1-08-2009 08:47 AM (15 years ago) (m) I no dey ooo
u dey there na u launch am no call my there ooo bcos I will just Eliminate you
Posted: at 1-08-2009 08:47 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 2-08-2009 07:15 PM (15 years ago) (m) I no dey ooo
u dey there na u launch am no call my there ooo bcos I will just Eliminate you oh sorry mr eliminator
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 2-08-2009 07:15 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
teeco at 3-08-2009 02:55 PM (15 years ago) (m) I no dey ooo
u dey there na u launch am no call my there ooo bcos I will just Eliminate you oh sorry mr eliminator you'r welcome
Posted: at 3-08-2009 02:55 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 3-08-2009 07:29 PM (15 years ago) (m) I no dey ooo
u dey there na u launch am no call my there ooo bcos I will just Eliminate you oh sorry mr eliminator you'r welcome welcome to where
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 3-08-2009 07:29 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
teeco at 4-08-2009 09:54 AM (15 years ago) (m) to my world
Posted: at 4-08-2009 09:54 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 4-08-2009 02:43 PM (15 years ago) (m) to my world
ur world?........u be mario?......na only mario get world
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 4-08-2009 02:43 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
teeco at 4-08-2009 02:48 PM (15 years ago) (m) You go learn
Posted: at 4-08-2009 02:48 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 5-08-2009 07:48 PM (15 years ago) (m) You go learn
learn? which kind tin shey na abc or 123
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 5-08-2009 07:48 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
teeco at 5-08-2009 07:50 PM (15 years ago) (m) Na Arabic
Posted: at 5-08-2009 07:50 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 7-08-2009 07:37 PM (15 years ago) (m) Na Arabic
oh shey na you the yusuf boko haram leader wey dem find for borno
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 7-08-2009 07:37 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
teeco at 8-08-2009 08:30 AM (15 years ago) (m) Na Arabic
oh shey na you the yusuf boko haram leader wey dem find for borno yes abi you wan try me
Posted: at 8-08-2009 08:30 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 8-08-2009 11:57 PM (15 years ago) (m) Na Arabic
oh shey na you the yusuf boko haram leader wey dem find for borno yes abi you wan try me ok na u ? haaa den no need u again shebi den don kill u i see am for paper
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 8-08-2009 11:57 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
teeco at 10-08-2009 09:43 AM (15 years ago) (m) Na Arabic
oh shey na you the yusuf boko haram leader wey dem find for borno yes abi you wan try me ok na u ? haaa den no need u again shebi den don kill u i see am for paper My spirit still dey alive
Posted: at 10-08-2009 09:43 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 13-08-2009 07:12 AM (15 years ago) (m) Na Arabic
oh shey na you the yusuf boko haram leader wey dem find for borno yes abi you wan try me ok na u ? haaa den no need u again shebi den don kill u i see am for paper My spirit still dey alive  na big lie
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 13-08-2009 07:12 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |