ceejay58 at 5-07-2009 05:30 PM (15 years ago) (m) passing..... Posted: at 5-07-2009 05:30 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
mazi at 5-07-2009 05:31 PM (15 years ago) (m) go 4 corner dey pass woteva it is Posted: at 5-07-2009 05:31 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
ceejay58 at 5-07-2009 05:34 PM (15 years ago) (m) Mazi comot for road ooo, i carry trailer ooo. Posted: at 5-07-2009 05:34 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
mazi at 5-07-2009 05:35 PM (15 years ago) (m) wen u no get wheel barrow Posted: at 5-07-2009 05:35 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
luvvy at 5-07-2009 05:37 PM (15 years ago) (m) passing.....
ur passing na okada passing, so hold on while my carterpillar dey pass Posted: at 5-07-2009 05:37 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ceejay58 at 5-07-2009 05:40 PM (15 years ago) (m) wen u no get wheel barrow
u dey doubt me abi? ok just stay there ooo. see i send say weda u bi small pikin ooo dat one no concern me. Posted: at 5-07-2009 05:40 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
ceejay58 at 5-07-2009 05:42 PM (15 years ago) (m) passing.....
ur passing na okada passing, so hold on while my carterpillar dey pass see u, abeg carry ur carterpiller go Iraq. they need am. Posted: at 5-07-2009 05:42 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
bury him ... !!
IF IT AIN'T SHEATHED ... IT AIN'T BANGING !!... *st34lth_b14tch* ... Posted: at 5-07-2009 05:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 5-07-2009 05:44 PM (15 years ago) (m) really... Posted: at 5-07-2009 05:44 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
ceejay58 at 5-07-2009 06:02 PM (15 years ago) (m) hissssssssssssssssssssssssssssssssssssssss Posted: at 5-07-2009 06:02 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
mazi at 5-07-2009 06:09 PM (15 years ago) (m) wot r u hissing for...u b woman? Posted: at 5-07-2009 06:09 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
ceejay58 at 5-07-2009 06:11 PM (15 years ago) (m) na only dem dey hisssssssss Posted: at 5-07-2009 06:11 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
ironlady at 5-07-2009 06:17 PM (15 years ago) (f) no d woman wrappers hiss too....hey ceejayy!!!happi sunday Posted: at 5-07-2009 06:17 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
ceejay58 at 5-07-2009 06:20 PM (15 years ago) (m) hey babe, where have u bn ...... miss u like miss call Posted: at 5-07-2009 06:20 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
ironlady at 5-07-2009 06:33 PM (15 years ago) (f) hehe miss call..lol!!!have been okayy jor!!how u Posted: at 5-07-2009 06:33 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
bigbaby at 5-07-2009 06:42 PM (15 years ago) (f) hey y'all Posted: at 5-07-2009 06:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 5-07-2009 06:45 PM (15 years ago) (f) hey baybayy Posted: at 5-07-2009 06:45 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
shanique at 5-07-2009 11:18 PM (15 years ago) (f) can i shoot u with that gun plz?
U SwEaR U KnOw Me CuZ Ya HeArD My NaMe  BuT iF Ya EvA rEaLLy MeT Me YuD KnOw Da GaMe dRaMa NeVa EnDs And HaTaS ArE aLL tHa SaMe tHeY sMiLe To Ya FacE aNd sPiT oN yA NaMe  Posted: at 5-07-2009 11:18 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
ceejay58 at 5-07-2009 11:24 PM (15 years ago) (m) why u dey show dat kind yansh na, dis girl? Posted: at 5-07-2009 11:24 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
shanique at 5-07-2009 11:30 PM (15 years ago) (f) ceejay lol..u no won see am?
U SwEaR U KnOw Me CuZ Ya HeArD My NaMe  BuT iF Ya EvA rEaLLy MeT Me YuD KnOw Da GaMe dRaMa NeVa EnDs And HaTaS ArE aLL tHa SaMe tHeY sMiLe To Ya FacE aNd sPiT oN yA NaMe  Posted: at 5-07-2009 11:30 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |