What is your Traditional name (Page 9)

Date: 16-07-2009 1:42 pm (14 years ago) | Author: William-Sear O. Odiomonafe - 0
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 ... 113
- rbest at 22-07-2009 09:25 PM (14 years ago)
(f)
hahahahahahahaha. but u nobi hausa, how u tak know the meaning? i bi like say u bi sabi sabi oooo
Posted: at 22-07-2009 09:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 22-07-2009 09:30 PM (14 years ago)
(m)
sabi sabi ? eennnnnnnnnnnn,
na so ba?

Posted: at 22-07-2009 09:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rbest at 22-07-2009 09:39 PM (14 years ago)
(f)
i no blame u, na where u jolyy dey enjoy dee go, na in make u sabi all des places
Posted: at 22-07-2009 09:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 22-07-2009 09:48 PM (14 years ago)
(m)
ok, na jolly jolly dey carry man pikin waka waka..lol

Posted: at 22-07-2009 09:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- portiphar at 22-07-2009 10:31 PM (14 years ago)
(m)
enjoyment....tell us your name and i go text you card...i promise
Posted: at 22-07-2009 10:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 22-07-2009 10:34 PM (14 years ago)
(m)
ok tx am now my name na jindadi,sweweye,igbadun,reakpo, and so on all mean enjoyment

Posted: at 22-07-2009 10:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- portiphar at 22-07-2009 10:49 PM (14 years ago)
(m)
rbest...if enjoyment no tell you im real name then no ask am again...abi you wan use him name do something?
Posted: at 22-07-2009 10:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 22-07-2009 10:57 PM (14 years ago)
(m)
go check my profile..... and remember to leave a msg as u comot

Posted: at 22-07-2009 10:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- portiphar at 23-07-2009 02:11 AM (14 years ago)
(m)
e be like say dem dey collect money for your profile abi?
Posted: at 23-07-2009 02:11 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- portiphar at 23-07-2009 02:13 AM (14 years ago)
(m)
and where rbest dey, make she come talk sef......i dey wait for her
Posted: at 23-07-2009 02:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- portiphar at 23-07-2009 01:04 PM (14 years ago)
(m)
dis topic dey seet me oh...sugar dey here..lol
Posted: at 23-07-2009 01:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jidolam at 23-07-2009 01:08 PM (14 years ago)
(m)
babajide- grandfather has resurrected
Posted: at 23-07-2009 01:08 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- alakowe at 23-07-2009 02:38 PM (14 years ago)
(m)
Ya taditioner name be okorie okomta fomoyo donpa minin i dey god odema odabe yahisa
Posted: at 23-07-2009 02:38 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- enjoyment at 23-07-2009 06:16 PM (14 years ago)
(m)
thank God oooooo

Posted: at 23-07-2009 06:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Casoul at 23-07-2009 07:08 PM (14 years ago)
(m)
chinedu, meaning Jah rules!!!!!!!!
Posted: at 23-07-2009 07:08 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- rbest at 23-07-2009 07:30 PM (14 years ago)
(f)
which of the jahs?
Posted: at 23-07-2009 07:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 23-07-2009 08:35 PM (14 years ago)
(m)
maybe na that 1...

Posted: at 23-07-2009 08:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rbest at 23-07-2009 08:58 PM (14 years ago)
(f)
na which koro u go hide sef
Posted: at 23-07-2009 08:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 23-07-2009 09:34 PM (14 years ago)
(m)
koro? i no know

Posted: at 23-07-2009 09:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rbest at 23-07-2009 09:37 PM (14 years ago)
(f)
u mean say u know no the name?
Posted: at 23-07-2009 09:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 ... 113