the world is coming to an end

Date: 18-07-2009 10:46 pm (14 years ago) | Author: tobby oshosanwo
[1] 2 3 4 ... 13
- at 18-07-2009 10:46 PM (14 years ago)
(m)
everybody in the house i only want to tell u and u alone that the whole world will become history in the next 3days so i beg u all to do what u wanna do now b4 its too late,right now i have withdrawn all my money in the bank,guess what i'm doing with the money i'm drinking as much as possible.all the girls wey dey do shakara b4 i don take my money electric shock them dem don gree for me now i just dey flex like king solomon i dont want to leave any unfinished bizness .and by the time the world ends i will be one of those that will say mission accomplished.......so my hommies no dull yourself bcos all of una get just 3days to perform wonders for u guys let no beer go unsipped and let no chick go scot free and for u girls well...dont know what to say but u can't ask for credit now cos u wont need it ,so  i guess u beg your guys now to give u the pleasure of a lifetime even your "ex" pls swallow your pride and beg them cos if u fail to do it now u may neva get a chance again i rest my case....................i hope to see u all in paradise


Posted: at 18-07-2009 10:46 PM (14 years ago) | Addicted Hero
- xter at 18-07-2009 10:51 PM (14 years ago)
(m)
my guys believe it na true ooh i don sell my lappy self

Posted: at 18-07-2009 10:51 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- federico at 19-07-2009 12:55 AM (14 years ago)
(m)
ur world don end.RIP
Posted: at 19-07-2009 12:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 19-07-2009 06:09 AM (14 years ago)
(m)
u need anti-rabis injection b4 the world ends u dog Grin

Posted: at 19-07-2009 06:09 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 28-07-2009 01:38 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: federico on 19-07-2009 12:55 AM
ur world don end.RIP
u be real problemania

Posted: at 28-07-2009 01:38 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- teeco at 28-07-2009 09:30 AM (14 years ago)
(m)
Rest in peace @xter

Posted: at 28-07-2009 09:30 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- coolguys235 at 28-07-2009 05:47 PM (14 years ago)
(m)
huh dont worry ur buriaal will be properly arrange

Posted: at 28-07-2009 05:47 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Gbravo at 29-07-2009 11:58 AM (14 years ago)
(m)
i will donate one cow 4 d burial ceremony.
Posted: at 29-07-2009 11:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolguys235 at 29-07-2009 01:54 PM (14 years ago)
(m)
don worry about the shepe ......... i will be incharge of  it........ Grin Grin Grin

Posted: at 29-07-2009 01:54 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Gbravo at 29-07-2009 02:02 PM (14 years ago)
(m)
teeco what is ur donation?
Posted: at 29-07-2009 02:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 30-07-2009 05:51 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolguys235 on 29-07-2009 01:54 PM
don worry about the shepe ......... i will be incharge of  it........ Grin Grin Grin
so u dey drink shepe!.....ha u don die tey tey b4 the world end

Posted: at 30-07-2009 05:51 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 30-07-2009 05:53 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Gbravo on 29-07-2009 02:02 PM
teeco what is ur donation?
u, u dey mind teeco me and him don plan na your head we wan take do isi ewu

Posted: at 30-07-2009 05:53 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- McBona at 30-07-2009 05:58 AM (14 years ago)
(m)
R.I.P bro. . .  I'll join U in 80yrs to come
Posted: at 30-07-2009 05:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 30-07-2009 07:07 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: McBona on 30-07-2009 05:58 AM
R.I.P bro. . .  I'll join U in 80yrs to come
80 yrs thats too small why not 800 yrs but mind u i'm not your bro i know u well well your brother dey for alagbon Grin

Posted: at 30-07-2009 07:07 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Sheenor at 30-07-2009 08:22 AM (14 years ago)
(m)
storry.....
truly the world as come to an end....
just..... just go die....

Posted: at 30-07-2009 08:22 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Sheenor at 30-07-2009 08:24 AM (14 years ago)
(m)
storry.....
truly the world as come to an end....
just..... just go die....

Posted: at 30-07-2009 08:24 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- pentane at 30-07-2009 08:40 AM (14 years ago)
(m)
i will join you in 90yrs to come. BUT I GO FIT BUY COW 4 UR BURIAL ..........
Posted: at 30-07-2009 08:40 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- kannie at 30-07-2009 08:47 AM (14 years ago)
(f)
rest in peace
Posted: at 30-07-2009 08:47 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Kristiantus at 30-07-2009 09:54 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: xter on 18-07-2009 10:51 PM
my guys believe it na true ooh i don sell my lappy self
Grin Grin Grin
ol' boy, you sure say no be the impact of dis so called global meltdown dey affect you so....
die dey hungry you to die abi?  okay, when you reach heaven.... wait o, with all dis yeye yeye things wey you don commit, bros, heaven go hard for you...
Posted: at 30-07-2009 09:54 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Gbravo at 30-07-2009 10:32 AM (14 years ago)
(m)
Gost in naijapals
Posted: at 30-07-2009 10:32 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4 ... 13