mary11 at 28-10-2013 05:27 PM (11 years ago) (m) Ur fada dey refill gas and ur moda dey sell red oil and ororo no mean say Ur parent re in2 Oil and Gas
Ff on twitter @samuelokorie7 or ping 760BE790 Posted: at 28-10-2013 05:27 PM (11 years ago) | Hero | |
|
so na wetin dem dey do?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 29-10-2013 03:20 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 29-10-2013 04:29 PM (11 years ago) (m) jossy , dem do give you new tactics now.. no use am finish those gal oo like Rakelly
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 29-10-2013 04:29 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 30-10-2013 11:32 AM (11 years ago) (f) make i catch for school gate Posted: at 30-10-2013 11:32 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
jossy , dem do give you new tactics now.. no use am finish those gal oo like Rakelly
but dat tactics make sense ooo...u no feel am?,,I go try am wit ur girlfriend 1st
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 30-10-2013 11:41 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 30-10-2013 12:31 PM (11 years ago) (m) u fit.. na big Gal like Rakelly u fit use am for
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 30-10-2013 12:31 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 30-10-2013 12:36 PM (11 years ago) (f) Posted: at 30-10-2013 12:36 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
u fit.. na big Gal like Rakelly u fit use am for
ur girlfriend go like am
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 30-10-2013 12:37 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Chaiii
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 30-10-2013 12:48 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 30-10-2013 12:51 PM (11 years ago) (m) were this one from jump come
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 30-10-2013 12:51 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
the same place wia u from jump come
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 30-10-2013 12:55 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 30-10-2013 01:20 PM (11 years ago) (m) are you high.. w ere u think say i from come
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 30-10-2013 01:20 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 30-10-2013 01:56 PM (11 years ago) (f) una no dey hear word. tom and jerry Posted: at 30-10-2013 01:56 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
are you high.. w ere u think say i from come
no be the same place wia expert come from
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 30-10-2013 01:58 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 30-10-2013 02:15 PM (11 years ago) (f) ewu na aturu Posted: at 30-10-2013 02:15 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 30-10-2013 02:25 PM (11 years ago) (m) aturu na ewu
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 30-10-2013 02:25 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 30-10-2013 03:36 PM (11 years ago) (f) obogwu na enwe Posted: at 30-10-2013 03:36 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
were this one from jump come
inside the cage wey den keep me yu and jossy na for there i jump comot leave two ofanu
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 30-10-2013 06:08 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
see ur life...jumping from one cage to anoda like monkey
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 30-10-2013 09:42 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 31-10-2013 04:51 PM (11 years ago) (f) Reply |