jenny88 at 28-07-2009 03:27 PM (15 years ago) (f) Gbravo, na me u dey talk to,,,,,,,,,, Posted: at 28-07-2009 03:27 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
teeco at 28-07-2009 03:30 PM (15 years ago) (m) Gbravo, na me u dey talk to,,,,,,,,,,
we they discuss bizz you dey there ask so so questions
Posted: at 28-07-2009 03:30 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Gbravo, na me u dey talk to,,,,,,,,,,
we they discuss bizz you dey there ask so so questions hHhAHAHAH no mind am....... so letz biz continued....... the money is tooo smalll ooohhhhhhhh.... and for the effc.. or fecc .... we will take care of them......
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 28-07-2009 05:36 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
McBona at 29-07-2009 04:48 AM (15 years ago) (m) okay. . . but dem say U be photocopier Posted: at 29-07-2009 04:48 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 29-07-2009 06:31 AM (15 years ago) (m) @poster im b lik say NEPA comot light as u dey copy d tin?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 29-07-2009 06:31 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 29-07-2009 09:13 AM (15 years ago) (m) @poster im b lik say NEPA comot light as u dey copy d tin?
Posted: at 29-07-2009 09:13 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Gbravo at 29-07-2009 11:11 AM (15 years ago) (m) @poster im b lik say NEPA comot light as u dey copy d tin?
 d paper come jam inside abi he remove am like dt...we day buzz sha o @teeco i wan use coolguy account 2 pay in d doller o.. Posted: at 29-07-2009 11:11 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
D O L L A R ? Posted: at 29-07-2009 11:15 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
aboki na, i dey change dollar ni? Posted: at 29-07-2009 11:17 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Gbravo at 29-07-2009 11:23 AM (15 years ago) (m) Ok por how much fer one doller. Posted: at 29-07-2009 11:23 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hey this place no be stock market..........or yaba.............ohhhhhh
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 29-07-2009 02:07 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Gbravo at 29-07-2009 02:17 PM (15 years ago) (m) Kris ur face na DOLLER face 2 Posted: at 29-07-2009 02:17 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no mind am igbo boy
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 29-07-2009 02:26 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Gbravo at 29-07-2009 02:29 PM (15 years ago) (m) He don hammer. hahahahaha. Posted: at 29-07-2009 02:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahhah  .......keep the spirit of what......?
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 29-07-2009 02:34 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Gbravo at 29-07-2009 02:40 PM (15 years ago) (m) laughter so high. omo u 2 much joo Posted: at 29-07-2009 02:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
basmarv at 29-07-2009 02:55 PM (15 years ago) (m) there are better ways of making people know u dont understand sometinns.pls just keep on the rebranding stuff not in this way.$ Posted: at 29-07-2009 02:55 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Gbravo at 29-07-2009 03:21 PM (15 years ago) (m) who are refering 2? new comer Posted: at 29-07-2009 03:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 29-07-2009 04:43 PM (15 years ago) (f) @ joke... ahhh! recycle fotocopy Posted: at 29-07-2009 04:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nna, wetin you wan buy? abi na sell you wan sell... Posted: at 29-07-2009 05:16 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |